
Chidi Okoye
420 posts

Chidi Okoye
@okoyechidi_25
I'm a journalist and also an easy going person


























@abikedabiri I too love this your emojis 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂







Deji Adeyanju, na wa for you o! You don carry ya mouth waka go where e no belong. Na so so lie lie and yeye talk you dey yarn about Peter Obi, just to trend and please ya paymasters. Shame no dey catch you? Obi na man wey still get small conscience for this obodo wey don spoil finish. Na him still dey give millions of Nigerians hope say beta Nigeria dey possible. But you wey suppose dey stand for truth, you turn yourself to errand boy for chop money politics. You say Obi wan bribe you? Abeg park well jare! If dem wan see who dey sell himself for 30 pieces of silver, na you wey dey run upandan for crumbs. Area Fada dey talk am clear, we no go gree make you drag Obi inside gutter. If you no get respect, at least get small sense. This ya reckless and irresponsible behavior fit make you chop legal breakfast. We dey fight for new Nigeria, no be your yeye clout chasing. Area Fada





