Sabitlenmiล Tweet
๐๐๐๐ฃ๐๐ซ๐ซ ๐ฆ
16K posts

๐๐๐๐ฃ๐๐ซ๐ซ ๐ฆ
@olarizz_
Thug do cry๐โโ๏ธ๐ฆ NSNV๐ถ @boi_rizz0 my only back up account ๐ฉ
Inu adugbo๐ Katฤฑlฤฑm Ekim 2022
1.4K Takip Edilen1.7K Takipรงiler
๐๐๐๐ฃ๐๐ซ๐ซ ๐ฆ
retweetledi
๐๐๐๐ฃ๐๐ซ๐ซ ๐ฆ
retweetledi

Them go tell you say seyi Vibez dey copy him but deep down everybody know the truth..
he paid influencer to compare him with seyi Vibez and spoil seyi Vibez name since two days now just because you wanted to drop new mid song.
Still go ahead to copy dejavu video by seyi Vibez.
ASAKE@asakemusik
Eid Mubarak ๐ Stay in Worship ๐คฒ๐ฝ
English

@Ayeloja0 @This_authority Make dem continue ๐
English
๐๐๐๐ฃ๐๐ซ๐ซ ๐ฆ
retweetledi

@Lonerrr_99 Lol na you no see am o,I go recommend you different types of songs of seyi wey your fav no fit recreate for life.
English

@olarizz_ Seyi get talent keh lol ๐ bro literally avoid interviews you don see am freestyle unaware with any type of beat ,them no born am well ,Zinoleesky clear am baje
English

Superstar kilo se bayii?๐
๐๐๐๐ฃ๐๐ซ๐ซ ๐ฆ
@olarizz_
Seyi vibez haterโs just full tl today lol.
HT

@Lonerrr_99 Panic? For who?๐๐ Una favs no get Seyi talent so why I go panic ๐๐
English

@olarizz_ Body Dey sweet me lol ๐ ,na only for today all of una don Dey panic I still Dey talk am Seyi vibes and his fans no fit withstand wetin Zino face ,them bully am for 3 years,
English

If it were Seyi Vibez, they would say he canโt speak proper English, but if itโs Asake, they say he chooses to speak Yoruba.
Una go tell us wetin Seyi vibez do una one day.
DAMI FOREIGN๐ฅถ@TheDamiForeign
But why Asake Dey speak Yoruba for this korty interview? Iโm disappointed ๐๐คฆ๐ปโโ๏ธ
English
๐๐๐๐ฃ๐๐ซ๐ซ ๐ฆ
retweetledi

Make Asake drop the song now,why dragging Seyi vibez to every conversation?
DAMI FOREIGN๐ฅถ@TheDamiForeign
Una no notice sey people no Dey compare Asake to seyi vibes again?๐
English

@heisOG Onijere aye but una Dey drag him join the whole conversation
English

If Asake won drop song, na Seyi Vibez wey dey hardly get 10k likes on here e go use do PR?
He better make them compare am to Lobistar than Virus
๐๐๐๐ฃ๐๐ซ๐ซ ๐ฆ
@olarizz_
Make Asake drop the song now,why dragging Seyi vibez to every conversation?
English











