Ola’s Cubicle

12K posts

Ola’s Cubicle

Ola’s Cubicle

@olascubicle

Sage👑 Life Coach🫵 Afro Spiritual Being🧖‍♂️ Doctor👨‍⚕️Researcher👨‍🔬 WhatsApp: 0901 507 3641

Katılım Nisan 2022
538 Takip Edilen30.5K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Bombing without Spiritual orientation nah waste of time….🙃
English
16
29
389
21K
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Your mind suppose don tell you say this Sapa no be ordinary eyes. Full one week, no single credit alert and you still dey bomb dey waste data!
English
1
0
3
124
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Debt is a spiritual Bondage. Flee from it!🦅
English
0
1
12
220
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
If you work yourself spiritually, even online begging to be like full time job. You think say nah ordinary eyes dem take dey chop Donjazzy giveaway?
English
0
1
5
141
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Submitting Cv everywhere without spiritual movement just be like Alaye wey just dey bomb wey no baff soap. Nobody go reason you!
English
0
0
5
149
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
CL wey get wey no pay you dey pay another person. Work on yourself make the CL look your side. Stop texting desperate! Ghost CL wey ghost you too! Use the time work on yourself!
English
0
0
3
121
Ola’s Cubicle retweetledi
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Bombing without Spiritual orientation nah waste of time….🙃
English
16
29
389
21K
INCARNATE 📿
INCARNATE 📿@incarnate_13·
Good afternoon my helper @boniface_jrn Trust you have a great night?? Gunners for life!!!!!!
English
269
96
620
14.5K
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Start now, Stop procrastinating. Procrastinating is sometimes an attack by bad energy on you. Dem go do you but nah you no go gree!❤️
English
1
6
21
598
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Anything you do in life, make sure you’re not deceiving yourself!❤️😇
English
0
1
7
315
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Do This If You Perceive Too Many Hates Around You. Now, Jump on this tips to Make you Enjoy Peace Of Mind. Seeing that your enemies are now Loving You for No Reason cos they’re left with no choice. Get: • Anti witchcraft Herb. 👇👇👇👇 olamideakanbi.com/2026/05/do-thi…
Ola’s Cubicle tweet mediaOla’s Cubicle tweet mediaOla’s Cubicle tweet media
English
0
4
27
3.9K
Ola’s Cubicle
Ola’s Cubicle@olascubicle·
Major morning! Blessings follow us all!🙏
English
1
0
6
182