Ølu

917 posts

Ølu banner
Ølu

Ølu

@olumaintain66

run am.

Katılım Ocak 2023
59 Takip Edilen29 Takipçiler
Ølu retweetledi
ajay
ajay@1meajay·
omo, to guide back hard o.
English
213
1.1K
5.1K
74.2K
Imole-Ayo A
Imole-Ayo A@ImoleAyoAA·
@olumaintain66 @Afcfrannk1 LOL. And ur grandma dey pray for you o. Wetin that babe dey use deceive una sef? If that is you people's standard of a hot woman, then you guys know nothing about hotness standards! 😃
English
1
0
0
23
Silva Nimi☔️🥷
Silva Nimi☔️🥷@Silva_ojonimi·
@big_ricch25 Bro this guy said he was paying 250k for apartments everyday and they stayed for 1-2-3 weeks 😭😭😭😭😭😭.
English
4
0
138
9.6K
Ølu
Ølu@olumaintain66·
@karoblaqx You go leave ur car for me 😔
English
0
0
0
188
Ølu
Ølu@olumaintain66·
@Evander611 The Bobo no even talk anything about the breakup ever since, people no come even take them seriously, you know women matter na, ivana and her squad wan just make a look like villain..
English
0
0
1
166
richard
richard@big_ricch25·
mumsi just sent me 2 big bowls of afang and edikaikong soup this morning. god is so good 😂❤️
English
17
8
134
1.8K
Moyosoreoluwa
Moyosoreoluwa@moh_your001·
I no wan sukk ,I no wan fork but you go pay for my wigs and handbags
Moyosoreoluwa tweet media
English
24
10
61
1.9K
Imole-Ayo A
Imole-Ayo A@ImoleAyoAA·
@Afcfrannk1 How you go dey compare Sephy with this hot, fine babe? Abeg now. The Sephy lady is overrated na. Even dirty looking. Abeg now.
English
3
0
0
164
richard
richard@big_ricch25·
brooo na calabar rain dey fall pass for this country nothing person wan tell me
English
20
13
98
2.5K
richard
richard@big_ricch25·
place wey i go to buy food now now dragon squad enter na once i wan turn cleaner for the restaurant o
English
34
20
227
5.4K
jo
jo@yonatanGMi·
@big_ricch25 ekorinim protein go too tap for this weather tho
English
2
0
0
213
richard
richard@big_ricch25·
god, this rain really wan make me order for another protein today
English
17
11
115
7.9K
Ølu retweetledi
‏ِ
‏ِ@karoblaqx·
i rlly don’t wanna end up as that guy that had so much potentials and still didn’t soar high.
English
42
134
571
9.7K