libra
45 posts


He don dey stupid since
Wizkid@wizkidayo
My people make una remember say Yankee passport no be baba blue, e no dey cure frog voice. 🐸🐸
English

@Billie_006 @praisejohnn Na from fb this one come from. Nothing you wan tell me
English

@praisejohnn Hey praise good evening
Please I’m a student and in current of urgent 2k pleasee 😭🤧🫶❤️💕💞
@praisejohnn
English

And Davido told him to free the matter..
OBO is peaceful ☺️ ❤️

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤@Guccistarboi
Cubana chief priest on ig
English

@ASA__ODOGWU We no dey count person wey don born 5 children at 18 opinion jare. Just stfo
English

Wizkid fc Dey inside gc cook up 10v1
The idiot wey dem beat come online
Instead of am to talk truth sey na burna blow blow e eye
E rush follow same narrative of 10v1
Now the oga patapata of the fanbase full of retards wizkid don come online too talk say na 10v1
Shebi who 10 men beat go fit see leg use dance for IG live
English

@wizkidayo Lol. Na every opportunity you dey use promote your failed career
English

Unblocked you to say truly
You have one of the worst personalities in the industry today
Overall great artist but I cant stand you
There's no old friendships with
If they aren't still close to you
Dem don turn enemy
Weird nigha
INDUSTRY MACHINE ⚙️@Odumodublvck_
FOR THIS INDUSTRY NA ONLY BIZZLE AND ALHAJI POPPING I DEY RATE O. CAUSE WHEN MY BACK DEY AGAINST THE WALL THEY DECIDED TO LISTEN. AND DEM BEEN NO EVEN SABI ME. SO MAKE NOBODY DEY TALK SAY “NA ME HELP ODUMODUBLVCK “ NA GOD CARRY THESE TWO MANCHY DEM SHOW THE SETTINGS. ABOI RELAX
English













