kachi_

5.2K posts

kachi_ banner
kachi_

kachi_

@onlyuptownboy

Football,games🎮 I don’t like anime, party 50/50 Tiredboyfriend , Die hard culler & big nyash fan Forçabarca 💙❤️

Nigeria Katılım Nisan 2022
1K Takip Edilen1.1K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
kachi_
kachi_@onlyuptownboy·
15/6/25🕊️💔
5
8
70
2K
Ukeme Therula
Ukeme Therula@UkTherulaa·
does money buy happiness?
English
1
0
0
40
kachi_
kachi_@onlyuptownboy·
This one everybody de do like say them no sabi wetin today be abeg make nobody bring nonsense come my TL😭
English
1
0
1
48
kachi_ retweetledi
Ansy🚩
Ansy🚩@IamAnselem_·
I have 4 hours left before I start hating my tl
English
1
2
1
63
superdad
superdad@udysznx·
say no to fraud! learn tech celeb youtube automation
English
258
698
9.2K
252.5K
Bestmann
Bestmann@Big_Bestmann·
Getting high once will change your whole perspective about weed.
English
22
84
499
12.5K
neezer
neezer@neezer28·
bro i make tell you story. that day for normal guys settings, most of my guys na chronic smokers only me and few no dey smoke. so that day i comot make i go dey so boredom no go kpai me. naso i dey, one of my guy whine me i carry two puff of loud (werey just dey anyhow) i con dey cough my mouth bitter. i talk say “shey na wetin una dey enjoy be this? una just dey cough. i no go try am again” na wetin i talk be this o. i buy tom tom to clear mouth wey bitter naso, one of our guys bring good cana and backwood, from the smell sef you go don know say this one cost. naso them puff and pass reach my side wey talk say i no go smoke again. i smoke am o, carry pass two puff. next 30mins i don high, normal 10mins drive from house to junction be like 3hrs. all my head dey run bro! i no be smoker o na just say i wan try am
English
2
1
13
636
kachi_ retweetledi
richard
richard@big_ricch25·
i wan touch jesus garment. i’m the guy with the issue of funds.
English
185
4.8K
19.9K
245.9K
kachi_
kachi_@onlyuptownboy·
@Big_Bestmann The one weh pain me pass na “ there is hope for the tree that is cut down😭😂
English
1
0
0
11
Bestmann
Bestmann@Big_Bestmann·
True True, where there is life, there is hope but shey na hope we go chop?💔
English
34
68
187
3.1K
Sir Alex
Sir Alex@AlexOriprite·
Ever had a near death experience? What happened?
English
1
1
3
663
Ric_hardz
Ric_hardz@heisrichardz·
Your plan God's plan
Ric_hardz tweet mediaRic_hardz tweet media
English
478
421
2.2K
127.8K
𖤍
𖤍@1VICTORRR·
@Big_Bestmann Girlfriend go finish all yo money😂
English
2
0
0
1.5K
Bestmann
Bestmann@Big_Bestmann·
I need a girlfriend dawg, horror movie just dey finish all my data 💔
English
108
135
681
287.3K
GREATNESS 💥
GREATNESS 💥@SocietyX99·
@Big_Bestmann Network no gree me do anyone I just de use my imagination de make myself happy
English
3
0
0
262