OTM TV

5.8K posts

OTM TV

OTM TV

@otmtv1

Random posts, welcome to the future 💯🙏

Katılım Eylül 2023
21 Takip Edilen56 Takipçiler
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
To be a man na wire
English
0
0
0
2
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Forever is the deal😂
OTM TV tweet media
English
0
0
0
3
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
I never off data for 4 years now
English
0
0
0
2
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Country dey spoil loan apps dey call me😭😂
OTM TV tweet media
English
0
0
0
3
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Single mothers are going through a lot💔😂
OTM TV tweet media
English
0
0
0
4
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Rich man pikin go think say na shrine😂
OTM TV tweet media
English
0
0
0
4
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Small rain una don empty everything😂
OTM TV tweet media
English
0
0
0
13
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
My fridge go think say iPhone na groceries
English
0
0
0
9
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
I go put hand for somthing o
English
0
0
0
11
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Ana no try o💔😂
OTM TV tweet mediaOTM TV tweet media
English
0
0
0
14
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
“What will people say” People wey dey smell💔😂
English
0
0
0
8
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
I only promise to stand my you, i no promise to do transfer💔😂
English
0
0
1
19
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
If na wig be your problem no disturb God again send aza
English
0
0
1
36
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Black beauty Abii your cream don finish💔😂
English
0
0
1
27
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Na me be pepper na me be salt
English
0
0
1
20
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Me and mama Monica no difference😂 we no dey ever get money
English
0
0
1
20
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
You found love on Snapchat keh😂
English
0
0
1
14
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
What do you bring to the table keh😂 Na me say make you buy table?
English
0
0
1
7
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Day 93 of using it to pee only
English
0
0
1
14
OTM TV
OTM TV@otmtv1·
Any small thing you don dey cry, but na you wicked pass
English
0
0
1
7