Martins Philip

3.3K posts

Martins Philip banner
Martins Philip

Martins Philip

@pappyoflagos

Money tips for broke bougie Nigerians 🇳🇬 FC BARCELONA AND 001 DAVIDO till I dye 💙❤️

Katılım Aralık 2023
1.4K Takip Edilen1.1K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Martins Philip
Martins Philip@pappyoflagos·
Congratulations to me 😊 🎉 1,000 followers ✅Thank you to everybody wey press follow, like, reply, RT. Even you wey just dey view silently - I see you 🙏journey don start. 1K down, 100K next 💪 Appreciate una. We move 🚀
Martins Philip tweet media
English
30
7
49
869
Martins Philip
Martins Philip@pappyoflagos·
Congratulations to me 😊 🎉 1,000 followers ✅Thank you to everybody wey press follow, like, reply, RT. Even you wey just dey view silently - I see you 🙏journey don start. 1K down, 100K next 💪 Appreciate una. We move 🚀
Martins Philip tweet media
English
30
7
49
869
Martins Philip
Martins Philip@pappyoflagos·
Those wey dey unfollow is my number one enemy on earth
Martins Philip tweet media
English
7
4
23
229
Martins Philip
Martins Philip@pappyoflagos·
Omo.. I no even dey get like on my post again 😭
Martins Philip tweet media
English
12
4
23
268
Martins Philip
Martins Philip@pappyoflagos·
I dey come make I check those wey unfollow me
Martins Philip tweet media
English
3
2
9
123
Ahmadu Jibrin
Ahmadu Jibrin@Mr_Ahmadjibrin·
@pappyoflagos No try am abeg I use God beg u keep pushing u can do it believe in yourself I don't even have hope to this level and I believe myself I can do it I am a winner I am not a failure keep it up brother 💪
English
2
0
1
19
Martins Philip
Martins Philip@pappyoflagos·
I go still give up.. I don't really think I'll make it up to 5 million impression
Martins Philip tweet media
English
29
10
32
639
Martins Philip retweetledi
SEUN Yk
SEUN Yk@YKoluwaseun9·
You can’t survive Nigeria with just one SIM. MTN and Airtel dey take turns on when to be usełess.
English
125
103
706
14.9K
Chief
Chief@TheChiefMK·
If Paraguay defeats France I will give all my followers $200 each
English
57
11
89
16.9K
kingP
kingP@EmelifeEze·
@pappyoflagos If I show you my own you will advise me to quit 😭 Meanwhile fb
English
1
0
1
15
Juju👑
Juju👑@xriohq·
@pappyoflagos Keep pushing bro, we in this together. People wey the run am no get two head
English
1
0
2
16