•Only you have an issue with Davido
•You get an issue with Israel DMW
•You get issue with DJ Ecool wey gentle like mad
•You get issue with Burna Boy
•You still have issues with Rema who no dey look for trouble
You troll everybody and hide it behind cruise. Now they don use timberland match sense put for your head 😅
@Bigben7gg@kaylaw__001@MrT_DOT@burnaboy If you no fit do that one then good bye!
Can’t go back and forth with a broke boy begging for 1k on twitter disgracing his family
@Bigben7gg@kaylaw__001@MrT_DOT@burnaboy Guy!!! You drop another person statement you Dey here do make mouth, you claim say you get car since 2019 but you Dey beg online
Go punish your mama for me!!!!
Oya drop your picture make I see as you be make we no long talk
@kaylaw__001@peace07089@MrT_DOT@burnaboy U never fit drop ur statement wey no be prove of anything o 😂
At the end of the day no be ur type
I always include your popsy cuz I feel he might have made money
But both of una no reach .
@kaylaw__001@Bigben7gg@MrT_DOT@burnaboy Na wetin I Dey tell am 😂😂 12 million wey statement wey all no fit be from your own
Make e screen record him balance first make I check something 😂
@Bigben7gg@peace07089@MrT_DOT@burnaboy This one wey u drop no be any prove anything, do a screen record of ur acct balance n drop an for dm. Make we check and balance 😂