Berry Placy
2.2K posts

Berry Placy
@pla6ix
Lover of God 🕊️ Born ready ✊ Cityzen 🩵
lagos nigeria Katılım Haziran 2012
817 Takip Edilen164 Takipçiler
Berry Placy retweetledi
Berry Placy retweetledi

Baba mi @victorosimhen9 abeg just give me shout-out.. as I dey try bring football news for pidgin for our people.. agba 🙌🙌
English

@pla6ix @goldice11 @Vipvendorbackup @vipvendor Na person i dey reply oh ahhh
I no know why una dey attack me..
English

List of low budget 🇬🇧 uk used iPhones
Frame A
iPhone X 64GB and 256Gb available
64GB - N205,000
256GB - N230,000
Frame B
iPhone XR 64GB and 128GB available
64gb - N235,000
128gb - N250,000
Frame C
iPhone 11 64GB and 128GB available
64Gb - N255,000
128GB - N295,000
Frame D
iPhone 12 64Gb and 128GB available
64GB - N295,000
128GB - N335,000
We deliver nationwide 📦🚚
DM is Open 📩
Call 📞 : +2348102022317
📍Office address: 6 idowu lane ikeja computer village lagos..




English

@Cjambrose_ @goldice11 @Vipvendorbackup @vipvendor Them no be fraud oo.. I have visited the store and bought from them.. grade A phone .. no issues.. receipt dey..
no dey spoil people business if you no sure
English

@goldice11 @Vipvendorbackup @vipvendor Next time snap am video am 😂 post the fraud..
Make others no fall for him trap..
English
Berry Placy retweetledi

BREAKING: Tottenham don agree deal to bring Roberto De Zerbi come be their new head coach, here we go!
Story wey come out yesterday don confirm now as Him don gree take the #THFC job sharp.
Na five-year deal dem wan sign as De Zerbi don decide say e go take this new challenge.

English
Berry Placy retweetledi
Berry Placy retweetledi
Berry Placy retweetledi

Victor Boniface don start personal training with the ball..
This na good news💪
Victor Boniface@boniface_jrn
K
English
Berry Placy retweetledi

@boniface_jrn don return to Werder Bremen after him rehab for Bayer Leverkusen.
This one na goodnews..we wish you quick comeback..
Stronger and better baller💪 🔥🇳🇬

English
Berry Placy retweetledi
Berry Placy retweetledi

BREAKING: Bernardo Silva dey plan to comot from #ManCity this summer as free agent. Plenty clubs for Europe, Saudi Arabia, and MLS don show interest.
Na from Fabrizio Romano we hear am.

English
Berry Placy retweetledi
Berry Placy retweetledi
Berry Placy retweetledi
Berry Placy retweetledi










