Sabitlenmiş Tweet
punky✨🌟
2.9K posts

punky✨🌟
@punky2877458672
🎵 Music & Entertainment 📝 Songwriter 📈 Promo & Trends 🇳🇬 Nigeria
Nigeria Katılım Ocak 2026
894 Takip Edilen896 Takipçiler


Hope you left on a good terms with your boss dapper.
Don't act like seyi left on a bad terms with his boss.
Dapper na ripper ohh😭😂😂😂🫣
x.com/i/status/20595…
THE DEBUT HUB@thedebuthub
🚨 BhadBoi OML parts ways with Dapper Music following the end of his contract, beginning his independent journey ✨
English
punky✨🌟 retweetledi

@TheDamiForeign Ahlaji Dami foreign one of ighoyoto kingdom 🫣🫣🫣
Indonesia

@punky2877458672 @seyi_vibez Better follow him … you dey always mount cs before me sef
English

@AYUBA418 @seyi_vibez If you beg me I go press the follow button
English

@punky2877458672 @seyi_vibez 😂😂 you even on notification oo
English

@Bot_DC9 @seyi_vibez Where the abuse for there 😂?
You nor sabi read?
English

@chike_of_ibadan @punky2877458672 Make dem feed their family first zino papa and mama still dey inside ghetto for agege!
English

@HERITAGE389844 @seyi_vibez Na me oh blood,baba dudu just dey misbehave,I don cancel am like this
English

@IJennifer34481 @seyi_vibez Seyi can never do tour in his life again ,na only club and marriage he go dey shut down 😂
English

@punky2877458672 @seyi_vibez Not in his next life 💔 lol naira don kill him career he can't rise up again lol 😂
English

@TheDamiForeign Na why I dey post for Twitter back to back ,unto say I dey find 5m impression
English

@D_GreatTife1 For 300dollar when Spotify dey pay ?
Abi which shoe them dey lace for here .
Na only streams seyi use big pass zlatan oh .
If na net worth seyi nor fit put body oh
English

@TheDamiForeign Asake dey always active.
No dulling for giran 🫣🫣
English

@IJennifer34481 @seyi_vibez Promise your head😂.
Very soon zinoleesky go cross 2 billion streams
English

@punky2877458672 @seyi_vibez No worry very soon I promise you that
English

Am sure she is not up to 18.
Little bitch!
x.com/i/status/20593…
Bishop@BishopPOEvang
Wait, is she not too young for this? My God.
English

@TheDamiForeign The person don do evil before,so na him karma be this😒😒😒🫣
English

















