Pinky 30BG 🇧🇪

1.1K posts

Pinky 30BG 🇧🇪 banner
Pinky 30BG 🇧🇪

Pinky 30BG 🇧🇪

@push1780

Katılım Şubat 2025
112 Takip Edilen106 Takipçiler
StarboyNatty
StarboyNatty@StarboyNatty1·
@push1780 @buildyasef_ Dick sucker ur sense no Dey ur nyash but see the kind slave ring wey Dey ur nose Osakpolo fans na slaves i swr😂😂
English
1
0
0
17
StarboyNatty
StarboyNatty@StarboyNatty1·
@buildyasef_ In that same Five yrs show us one Major award Osakpolo have Recieved for putting Afrobeat in the stages No be to come the talk nonsense Ur fave no Dey Ehen get streams Rema has more streams than Osakpolo bro be calm Even if wiz stops singing today he will still be NO 1😂
English
3
0
5
826
Pinky 30BG 🇧🇪
Pinky 30BG 🇧🇪@push1780·
@fwmubi Davido go continue dey make una cry, and Una no fit do am anything, Una hate on him na for social media, not for real life… if una don hate am finish for social media, come real life dey follow am up and down, dey run like you see God 🤣🤣 Una love am die, the hate is forced 🙌
English
0
0
2
425
𐌌
𐌌@fwmubi·
Davido is spending heavily trying to make people think he’s as rich as Burna Boy, even though he’s not on Burna’s level financially.
English
68
26
310
50.4K
Pinky 30BG 🇧🇪
Pinky 30BG 🇧🇪@push1780·
@fwmubi Why davido thing dey always pepper Una? Like I no understand. Wetin that guy really do Una? If Una fave buy am, na normal thing, but when davido buy am na problem.. Una go start to dey talk say davido like to dey show off… Omo Una hate for that man ehhh, but where good sha 🙌
English
0
0
2
328
Idowu Raphäel
Idowu Raphäel@realidraphael·
@yabaleftonline I don't think Davido has that much influence like Wizkid do... You can go and argue with your village people
English
8
0
26
3.7K
YabaLeftOnline
YabaLeftOnline@yabaleftonline·
"Davido’s influence in the industry is unmatched. Before Davido visited Carterefe’s studio, the other tenants used to complain about the noise and even threatened to chase us out. But when Davido came, they were the same people who helped us attend to our guests." — Destiny
English
63
187
3.7K
104.4K
SKB
SKB@seyikanbai·
“Wizkid FC can’t do me anything, nobody can touch me in this country. Fela Kuti and Femi Kuti have already received enough beat!ngs to cover our next five generations 😭 My granddad, Fela Kuti, was extremely mischievous when he was alive.” — Ayo Kuti
English
86
108
1.7K
69.3K
Pinky 30BG 🇧🇪
Pinky 30BG 🇧🇪@push1780·
@_blizboy Na confirm 30bg oooh abeg.. i dey see that girl wey use her pic for her profile sey troll davido, I know say no be she, because that girl na 30bg
English
0
0
5
137
BlizBoy
BlizBoy@_blizboy·
The Wizkid FC wey dey use this girl’s avi for this app to troll Davido, abeg no set her up o She be 30BG. Make e no be say Davido go mistakenly block the real person thinking na she dey troll am.
English
14
29
343
9.9K
Khalifa
Khalifa@_BigKhalifa·
Davido think fashion is by putting Gigantic chains on neck! The chain feel no pass $200k like that😹
Khalifa tweet media
English
60
4
72
3K
Pinky 30BG 🇧🇪
Pinky 30BG 🇧🇪@push1780·
@thisadewale @_BigKhalifa Post ur papa own nah ode 😏😏 make davido no buy Wetin he want, because you be less privilege? You go dey cry everyday for davido matter, and he no go stop 😂😂😂
English
0
0
2
7
Adéwálé
Adéwálé@thisadewale·
@_BigKhalifa Fake boy always like to oppress the less privilege, ASAKE buy chain even more prettier that the nonsense he carry for neck and everything goes well with out show off I thought whn you have money u suppose to be cool and calm no be OBO hin go do like small boy IMADE mature him 🤣
English
3
0
2
101
Khalifa
Khalifa@_BigKhalifa·
Show me any Davido pic harder than this, I’ll leave this app !
Khalifa tweet media
English
201
340
5.4K
319.3K