@ellyserwaaa E get the kind rubbish wey humans go do sef GOD fit take their life put. Example Sodom and gomorah. You know the story already.
So who are we boys that cannot collect the "already bought" stuff for a girl back?
Ajeh I go grab the wig with full motion make the forehead show 😂
@ellyserwaaa Is the things he bought for you with his own money automatically yours?
No!
So I don't think the guy is wrong
Don't forget the fact that girls are very curny and receptive.
@Emaculux_001@official_Gegeh This girl go always dey reason the guy to be very weak
You dey beg one girl wen be say na girls plenty pass for the full world
Most for this Nigerian my country wey we dey!
@official_Gegeh The camera man had just one job and he did it perfectly
I see reason why he's sending an apology later ✉️
Man where dey reason from preek no go fit lose that kind thick kponmo where camera man dey show us so
To God who made me, I would like to see the guy behind this foolish act.. please share this video so that the foolish boy will see it,and report to my Dm asap.
@Emaculux_001@official_Gegeh Which kind mumu ponmo be that
We guys really need to start knowing our worth, because most ladies are really taking men for granted.