Richplug
612 posts


Go listen to “EKPERE” by Sily Tone💚
Starmakersdistro.lnk.to/Silytone_Ekpere
English

Wake up! Sily just dropped “EKPERE”!!! Stream💚
Starmakersdistro.lnk.to/Silytone_Ekpere
English

@JUXT_GENESIS wetin them dey call Richpluq fans???
Chinny OF Coal City⚽🦚@chinnykush042
Your favorite fan base?
English
Richplug retweetledi

🚨“FORMAT" By @richplug_ just Surpassed 1 MILLION streams on Spotify.
It now officially becoming his 2nd track to hit that milestone on the Spotify NG.
Richplug is on a different kind of run!! 💯📈🔥

English

@okechukwu_46850 Ya mama Ezi😂😂😂. Pain who? U sure say u get sense? I resemble person wey dey find show? Pussy boi😂😂. U go just dey lay curse join the one wey dey ur head😂😂😂😂.
English

@richplug_ E pain u Walahi, u go remain upcoming till u give up Richplug ebu ezi anamanu bukwa ewu😂
English

Nobody is reaching out to you because you have nothing to perform!!
Richplug@richplug_
Naso una go dey use artists anyhow even when una no pay them for the show.. Igbo rappers, make una no go show just because u wan make people see u, get paid and go. NO FREE SHOWS! NO FREE APPEARANCES…..
English

@chinnykush042 Werey😂. No go find better thing do with ur life. Wetin concern Jeriq with wetin I post? Naso una go dey mumu! And na even woman 🤦🏾♂️
English

After seeing Jeriq doing wonders last night at David's show you no fit hold your tears again. Oya crash out my G

Richplug@richplug_
I know my guts.. Don’t be where you’re not really wanted.. Una get fans, na una dey fall una hand. If say them pay u for show, them must wan make u do the performance! These side guys wey dey form OG,(for their papa) for the industry sabi use artists well!
English






