Rubby Fx

1.3K posts

Rubby Fx

Rubby Fx

@rubby35216

Katılım Nisan 2026
67 Takip Edilen42 Takipçiler
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@Lemaere Una dey always prefer to sound foolish than to take una " L in peace
Rubby Fx tweet media
English
0
0
1
52
lemarraw
lemarraw@Lemaere·
I dey tell una say make Dai Dai YouTube views no whine una 😆 FIFA dey order those views with sponsoring just to promote World Cup. Check the one wey Rema dey on top na 10 million views in 4 days. Na so e dey go 🤣 So make oil nation no use am oppress una. 😂We wey get sense know wetin dey happen, we no send. Their song no get power for any chart 😂😂😂🫵🏽
English
10
16
93
2.9K
wande
wande@blaccmajek·
100 MILLION SOON
wande tweet media
English
14
113
1K
9.8K
YL_IN_LAGOS
YL_IN_LAGOS@yL_IN_LAGOS·
Wizkid own a Porsche panamera with a customized Plate number in 2016 Omo Wizzy ❤️😮‍💨😳🙌
YL_IN_LAGOS tweet mediaYL_IN_LAGOS tweet media
English
29
82
1.9K
42.5K
FUJI MOTO
FUJI MOTO@seyi_vibez·
Zlatan wey be say na inside SHOP for Lekki hin career Dey !
English
6.1K
3.5K
33.3K
2.1M
MOWESTGoHard_🌠
MOWESTGoHard_🌠@Moweyyyy184273·
—— Wizkid crashes out on IG after losing an award to Tyla last night 🗣️ “am I African ? Yes! But I do make all sorts of music. Fine music! But I don't want these labeled just afrobeats. That's like saying every American artiste makes rap. That's stupid. This is why no matter how good or amazing the music we make be it RnB or what ge tomingend in one Africa category or the other. I've made songs from different genres of music”
MOWESTGoHard_🌠 tweet media
English
41
49
187
17.2K
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@shxkxbabu Guy stop colos oo. This one Na advice if you like take am as joke
Rubby Fx tweet media
English
0
0
0
2.2K
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@_AsiwajuLerry Americans dey mess with us and I blame us too 😔 cus we too dey find their validation
English
0
0
1
680
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@iceofcali Mumu 😂 your fave wey no Sabi speak English
English
0
0
0
8
FELIX
FELIX@festus23619·
Zlatan is a very manipulative human being, been waiting for his dragging a long time ago Thank you Seyi Vibez and do not stop
English
51
147
1.3K
15.1K
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@GuyMr10 Jealousy wan kee them 😂😂😂 Nigeria don collect everything from them 😂
English
0
0
112
7.3K
Ọmọ Akin
Ọmọ Akin@GuyMr10·
One Nigerian Content Creator visited South Africa and they told him Nigeria Amapiano is trash, so he asked them to play the good one and they end up playing “Money Constant”, they’ve no idea it’s a Nigeria song 😂
English
61
661
6.8K
108.9K
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@seyi_vibez You be foolish boy wey dey dress like power rangers 😡😡😡😡 Artist go dey dress like Kizito
English
0
0
0
7
FUJI MOTO
FUJI MOTO@seyi_vibez·
Aseju ni zttw High fashion ati Go crazy ti da
Čeština
2.6K
3K
25.4K
1.5M
9T6
9T6@theonlyninety6·
😭
9T6 tweet media
QME
24
61
450
6.6K
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@OfCL_Special Wetin you dey post wey they wan engage? 🤡🤡🤡🤡🤡
English
0
0
0
172
SPECIAL🐲🦅
SPECIAL🐲🦅@OfCL_Special·
Una go rather Dey under Benny, Abazz, Davido police tweets than engage your fellow FC or Vote Wiz when it's needed! Glory and engagement hunters don too mix with Us. This is so sad and it's reflecting on Streams and vote! Even big accounts who used BigWiz fans to rack up followers now post less about the so called Wiz. Na when una gather followers finish una sabi say una go turn random influencer/neutral account 💔🤦‍♂️ Pls y'all should Fix up!!
English
18
47
145
7.6K
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@GuyMr10 You don dey cry since yesterday 😢
English
0
0
0
42
Ọmọ Akin
Ọmọ Akin@GuyMr10·
Tyla’s music falls under Amapiano and R&B genres, but she won “best afrobeats artist”, when Wizkid said you can’t box him in one category, the ignorants attacked him 🤣
English
57
175
1.4K
15K
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@JoyisBackAgain Your mother is a fool When she won against Davido, did you say this? God punish your mama
English
0
0
3
238
ÅŸ0𝕸Į𝕯Ē💜👟
ÅŸ0𝕸Į𝕯Ē💜👟@JoyisBackAgain·
Tyla just winning all the awards, how ??? is she truely industry plant? 🧐🤔
English
39
22
101
4.5K
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@GuyMr10 Ogun kee your mama, if Na Davido she win.....you for talk this thing? Fool
English
0
0
1
144
Ọmọ Akin
Ọmọ Akin@GuyMr10·
I’m now forced to believe this Tyla favoritism, there’s no way she edges us in that category despite our number, congrats to her 🤣
English
48
43
303
4.3K
⛵️
⛵️@GhostFC001·
@Daddyzee02 Nobody de hate am if him disrespect Wiz him too go collect nothin much
English
3
0
0
181
Rubby Fx
Rubby Fx@rubby35216·
@glowinvee Una dey fear keh 😂😂😂 You know say she go soon go on tour 😉 Make she for bring out una little bottle Afro gumbody 😂😂😂😂
English
0
0
0
58
Glowing Vee🩷
Glowing Vee🩷@glowinvee·
Wizkid fc has been congratulating Tyla since morning, because we got 2 of the awards already ❤️🦅🐅 But you see those fanbase with 0 wins, they've just been crying nonstop 😹🤣🤣
English
12
54
234
1.7K