Sabitlenmiş Tweet
Richy
110.7K posts


@ThehateJohnera @RadicalJimmah Wey Dey farm?
Na normal thing nah😂
Just find SMRS one of your teammate go Dey bring am comot
You go Dey fire
Only you fit do an if you fast self
The loot make sense
English

Broken nah anomaly, e reach stage wey be say CODM devs start to dey beef am. If e invent new movement, dem go patch am the next season😭
97 ⛧@chrisnuzi
broken vs iferg, you just know who got their heart in it more.
English

@UrglyGramm lol
Those containers are these takeaways you get from restaurants o
I see beans inside one plate
250k nna
The efo no even look like say protein Dey inside
English

You get food worth 250k for fridge and you no fit buy fuel of 10k to start your Gen, DJ YK
Damiee💜@Spicity_gal
Imagine what nepa did to me ..All food sp0!led due to lack of electricity 250k gone just like that.. How do I come of this??😭😭😭😭😭💔💔💔
English

@PreciousJudge5 I know you have pride and your mouth no good. But I can’t keep good things away from my good friend
@YourMoonPookie is a good man
Resides in Abuja, have a roof over his head in at ikoyi, have another in Ibadan
Well best of luck🤭
English

Somebody should help me find sug@r daddy🙏
David Oyin@steezy10_
NEVER BE ASHAMED TO ASK FOR HELP!!!
English

@IkennaUche @TaoFeek182 Do you get, I would put the blame on DA team
Panseke is a big hub in Abk and this kind of thing should not be happening
English

@Sikowitz17 @TaoFeek182 You don use am before?
Them go collect Wetin Dey your pocket, plus the bridge is stressful
The exits weren’t properly planned
English

@JAdeliyi @TaoFeek182 Pedestrian bridge Dey
But whoever designed that bridge needs to be punished
Plus egbon adugbo dey ontop the bridge
English

@TaoFeek182 This area is one dangerous area to cross in panseke...
That road that leads to quarry and does going to Onikolobo/ mercy Road area
English

@BerlofMonaco This doesn’t validate if you truly have feelings for him, if you want him for yourself
English

@simpleaoyy Feelings? I already told this person I didn’t want to speak to them anymore cus my wahala is too much
English

@simpleaoyy Nothing for me oo😭😔😂
Some still dey, I don leave all to God, I’m not used to gambling
English

@BerlofMonaco It depends, do you have feelings for him?
You don’t need to waste his time
English










