Krueger

2.5K posts

Krueger banner
Krueger

Krueger

@sntchegbe

Not a web3 guy || just a boy || Part-time broke boy || Not a gambler

Katılım Nisan 2022
297 Takip Edilen66 Takipçiler
Krueger retweetledi
Mohamed Salah
Mohamed Salah@MoSalah·
عيد أضحى سعيد وكل سنة وأنتم طيبين ❤️❤️
العربية
586
1.4K
12.5K
168.4K
Krueger retweetledi
Bilal 🎀⛷️
Bilal 🎀⛷️@weirdngkid·
all my useless friends wey dey bet everyday e reach to win 200M for 90 naira una no play, if u dey play this guy game everyday and u miss out today just retire from betting abeg
English
9
7
43
527
Krueger retweetledi
bigyak?
bigyak?@fmlmads·
i can’t even vex too much cause with how broke i am rn, i’d have cashed out since 😭😭
English
2
6
15
664
Krueger retweetledi
Bilal 🎀⛷️
Bilal 🎀⛷️@weirdngkid·
when some guy just won 200 Million from betting but your girl is still asking if you’d still like her if she was an Eid Ram
English
17
24
174
3.5K
Krueger retweetledi
德亚 🖤
德亚 🖤@elonhatesder4·
But seriously nobody for tl fit build Time Machine make all of us gather go back stake that game
English
46
255
2.7K
42.3K
Krueger retweetledi
𝐌𝐀𝐋𝐈𝐊
𝐌𝐀𝐋𝐈𝐊@TheMahleek·
moving men don meet their luck the day wey I no follow dem move. 😭😭
English
79
409
2.4K
24.6K
Krueger retweetledi
aboki
aboki@lanrelndn·
GIF
GIF
GIF
GIF
ZXX
16
64
282
5.6K
Krueger retweetledi
LERRY
LERRY@_AsiwajuLerry·
How it feels looking at a community win and you’re not part of the community.
English
147
428
3.3K
52.3K
Krueger retweetledi
Grand Regent bigbird✬
Grand Regent bigbird✬@terrificprodigy·
Seeing that guy boom 200m has ruined my day because I used to play his game o
English
30
91
607
10.4K
Krueger retweetledi
y4yi
y4yi@yxyiagain·
waiting for the drop @39billion
GIF
English
28
110
886
15.1K
Krueger retweetledi
y4yi
y4yi@yxyiagain·
omo me i don deposit for today own o, i know say na cut but i go play, na must for me😭😭
English
21
99
888
10K
Krueger retweetledi
y4yi
y4yi@yxyiagain·
come be like say god no like me
GIF
English
47
206
1.7K
35.8K
Krueger retweetledi
𝕂𝕦𝕤𝕤𝕞𝕒𝕟
I just Dey reason any 9-5 wey win that 200M go still resume next week ?
English
221
466
5.2K
267.2K
Krueger retweetledi
𝐌𝐀𝐋𝐈𝐊
𝐌𝐀𝐋𝐈𝐊@TheMahleek·
na when you decide say you wan quit betting you go see person wan boom 200M with 900 naira.
English
97
251
2.3K
41.4K
Krueger retweetledi
‏ٰ
‏ٰ@nobodylike25·
39billion abeg never hang boot, we plenty wey you go make millionaire
English
9
16
108
2.6K
Krueger
Krueger@sntchegbe·
Make the guy just boom again abeg
English
0
0
0
6
Krueger retweetledi
Big Jord.
Big Jord.@StatsbyJordan·
“odds no dey finish” - copium.
CY
53
192
1.3K
25.8K
Krueger retweetledi
Abdul’wxle 📿
people really chop 200M with just 90₦, and I no dey among broooo 😭😭😭😭
English
34
134
875
17.1K
Krueger retweetledi
y4yi
y4yi@yxyiagain·
if i no dey careful, thinking go run me mad before day break😭
English
68
363
2.3K
30.1K