Spooky👻
3.6K posts

Spooky👻 retweetledi

Zay go mend wetin no good comot him body😭😭😭😭😭
Eyan Buruku Oloko Eshin👹@RadicalJimmah
E suppose go that falomo nau
English
Spooky👻 retweetledi
Spooky👻 retweetledi

person talk say he wan chook blow for person mouth unprovoke una no see that one😂
•@gnf_ogo
this is not the first time he’s doing this btw
English

You for put body make you move nau
Make he mend you wetin no good
•@gnf_ogo
this is not the first time he’s doing this btw
English
Spooky👻 retweetledi

them say make you come learn carpentry you think say dem hate you, how much you don even make for the music, if you don ready you go resume on Monday.

Fido@MrFidooooo
Lol 😂. Some idiot say make I go do carpentry, and the werey no get job, if no be Twitter, the werey for no even get occupation. Dem go dey form relevancy. Y'all dont have glory na why he dey vex you na as my glory pass u na own. Hate me all you can you na go still dance for jesus 😂💯✝️🙏🏽
English
Spooky👻 retweetledi

Spooky👻 retweetledi
Spooky👻 retweetledi
Spooky👻 retweetledi

See me and my own brother 😭😭😭😭

Manlikegloria@Yourperf_plug
How do y'all handle your younger brothers😫 why is my chat your grocery list???
English
Spooky👻 retweetledi
Spooky👻 retweetledi

Werey dey find banger😭😭
Nothing for you
່@pxrcyishim
i think twitter has the smartest people out of all of the social media
English
Spooky👻 retweetledi
Spooky👻 retweetledi
Spooky👻 retweetledi

When I small, anytime wey my grandma carry me go barbing saloon she go tell them “as you de barb am low-cut, make sure say e get SPORTING wave” 😂😂
Na there I begin support Sporting CP💚🤍

Dave (❖,❖)🛡️@Varanecousin
@elonhatesder4 Do Sporting own abeg
English
















