
stein. 🏔️
8.9K posts

Sabitlenmiş Tweet

@BigDowat @Beckkyyy55 Ever since he carry you go him stream, you don dey svck him epon something wey u no dey do before
English

I go lie for you? I stream every shii on my phone.
SEUÑ@YKoluwaseun9
Phones have successfully replaced TV
English

I Dey with you! Dey Wii me too!!
Arsenal@Arsenal
🔴 𝗠𝗔𝗧𝗖𝗛𝘿𝘼𝙔 ⚪️ 🆚 Atletico de Madrid 🕗 8pm (UK) 🏆 Champions League 🏟️ Arsenal Stadium
English

o first cry like mad. Motion go different, get how I no go dey move again, burti will be televised e must reach you, I no go pity anybody too, I go remember every whining I no go forget anyone. May God Help Me.
AKIN-MADE@bibzyCarter
The day everything make sense. I go first kneel down, cry.
English

stein. 🏔️ retweetledi

Every rival fan body go first shake
Arsenal don’t put me to shame
Someone’s Daddy@AderojuFaiz
By this time tomorrow, we might be in a Champions league Final! God pleaseeeee
English

E pain me pass una. Una no go just believe
Everton@Everton
A tough one to swallow, but the lads left it all out there tonight. 👊💙
English
stein. 🏔️ retweetledi










