Sabitlenmiş Tweet
stux.
20.6K posts

stux.
@stuxcore
Daijoubu, boku saikyou dakara - Satoru Gojo | Creative Writer ✍️
trenches Katılım Nisan 2022
882 Takip Edilen571 Takipçiler

@Omar_sterling15 where that one dey?
how far e be from heriatage mall abeg?
English

@CaponeDiAso na this tweet you send reply to. you no reply the one wey i dey talk about oblee december wey dey approach. oya nau😔
but no sha, i never search
English

@CaponeDiAso @temidayo_323
please, make una two get una money up quick. i go soon settle down for here.
una go show me around this place proper!
time don dey go small small, december go soon reach
English

@abel_0000000 it’s bad. we both agreed to not know each other X handle. besides, i’m anon on here😂
English
stux. retweetledi

When i was year 1, i FOLLOWED this babe up ehhhhhhnnn!! (Notice how i put the followed in caps?). My guys and coursemates think say na jazz!!
Bro, i followed Fi- so much, nothing wey i no do😭. I go cook for my hostel, carry go give am make she chop.
When her birthday came around, i got the 7 guys in my hostel to sing happy birthday to her at 12 midnight!! Then in the morning i went to Watt market, Calabar, with Kwame to get the biggest Teddy Bear i could find/afford. Walking from the school gate with a big ass white teddy bear, come see as people dey hail me “Lover boy, i go love oooo…” my head just dey swell😭😭
Bear in mind she say she get one egbon wey she dey date at the time oo, say the egbon wan marry am. Bro, this na year 1 babe, egbon dey promise am marriage, i dey there dey do lover boy antics. Na Prayer and fasting my guys finally use deliver me for year 2 first semester break😭😭😭
Since then, i don hate any egbon wey dey follow uni babes😂😂😂
moon tzu@0xT0by
30+ plus and still fooling around with uni babes is crazy man
English

i muted this tweet since yesterday.
wym 75k views?
i can bet on my life she has seen the tweet😂😂
GIF
stux.@stuxcore
suprised her with my most “intentional gift” ever on her birthday, which was the same day I moved to lag. we hadn’t spoken for months after we parted ways amicably. i was on the train, on my way to lag, when she sent this to me after she got her gifts.
English

@Arhmeed_ even if him and people read article, you think say na everything wey happen between me and woman i go pour for pieces wey i dey write?😂
i don mute the tweet since yesterday, i just say make i check now when one of my guys say make i check, dey see say e don pass my circle😂
English





