Jojo
8.3K posts

Jojo
@the_ghostlord
onchain boy|solana boy|gambler|degenerate
$trenches Katılım Mayıs 2022
1.4K Takip Edilen747 Takipçiler

@the_ghostlord yeah i know that feeling, it's like your brain just freezes up and you can't think of anything to say
English

@the_ghostlord I swear, many cashout don go ontop this betting matter😂😂
English

@Manfrmspacey Me wey leave 200k cashout this own na less make i just believe you joor ✌️
English

@Manfrmspacey Make i believe you boss remind me of e enter tomorrow make i wire you 10k asap from the game 😊

English

@john322226 Lowkey na lobistar get those accounts wey he dey quote, baba sabi this thing die he wan milk Elon finish
English

Which of them buy you the 3 months blue tick you take tweet this rubbish?
Ryan@livingmydreams
Between Lobistars and Forex traders, who makes more money?
English

@cryptobaddiee1 Baddie let’s work together and start launching small small thing in pumpfun pls take me along 🙏
English












