BetGrid
100 posts



For me wey no stake see as I dey happy for people wey stake @39billion games... dey check back to back.... omoooo. I'm happy for you all genuinely 😊.. I just dey here dey smile... while blaming myself why I didnt play... Congrats people

English

@AyomideDc0113 😂😂😂God don dey ready to take you be that..coss this one don boom already
English

@NBAuniiverse @ScottRoyy 🤣🤣🤣 if e con boom now shey you know sey God don take you be that
English

@notleeagain @BrunoMax045 @shi_fyn @39billion That game already entered. They scored 2 already in the first half
English

@BrunoMax045 @shi_fyn @39billion sao paulo needs to score 2 more goals for 2nd half nah wetin dey hold the game like this
English

@39billion Abeg make una advice me oo, I get 3 different tickets void 5 potential winning 36m and 5 games remaining sporty gave me 259k cashout on each tickets, what should I do oo, games start by 11pm 🙏🙏

English
















