🗿🏹
157 posts


Wait
Woman tweet this one?😭😭
Bane@jodambusta
I was in a Keke with little primary school children and I paid transport for only the boys and not the little girls. Boy power💪💪
English
🗿🏹 retweetledi

Bro I come online one day see say women no dey like to cook for their men 😂😂
For real life you fit control even your neighbor make she come your kitchen cook for you 😭😭
F4kaika🦅@Faksback666
Real life actually different from all these things una dey perform online 😂😂
English
🗿🏹 retweetledi

you scroll nau, you wan dm before? 😂
𝓚𝓪𝓵𝓪𝓼𝓱𝓷𝓲𝓴𝓸𝓿 𐙚⋆@acupofmira
if you flirt with someone on the tl and they flirt back, what next ? 😭
English


@tomisinpr @Sumptuous_bae See wetin man Dey do , and you get 2 Pikin for house oh
English
🗿🏹 retweetledi

People wey never chop dey always salivate
TSHIA@tshianki
When you post a photo of you. All men : 😍😍😍😍😍 Your bf:
English


























