xyz
519 posts



Davido no even let this girl finish her food he run call her for picture
Gumbody wan kill gbavido 😢
Person life don awake 😂
𝗔𝗟𝗕𝗨𝗠 𝗧𝗔𝗟𝗞𝗦 📀@AlbumTalksHQ
LATTO × DAVIDO
English

@Officialchike Nah so e Dey start o 40 mins 700 views 20 comments upon say you knack person wife
Small time you go jogodo finish 😂
English

17k views in 45mins for official video for World Cup song ! Wow burna boy is really the greatest afrobeats artist!!
Burna Boy@burnaboy
Shakira, Burna Boy - Dai Dai (Official Video) youtu.be/fcnDmrtj6Sk?si… via @YouTube
English

@itz__rito Davido Dey beg for feature they no still give am 😂 nah only for story post dem go Dey feature davido now
English

Nobody wey wizkid no go beg for feature😂😂
THE DEBUT HUB@thedebuthub
🚨 OUT NEXT FRIDAY 🚨 👥 LATTO & WIZKID 🇺🇸🇳🇬
English

30bg go think say nah ai 😂
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨LATTO, WIZKID 🦅 NEW MUSIC OUT NEXT FRIDAY 🚨
Indonesia

No be satisfied sir nah certified
Thank you don’t mention
Mr Psquare@PeterPsquare
Satisfied hit! 🙅🏽♂️🙏🏽💯🔥🚀
English

😂 fear man wey God give second chance o 😂
TG OMORI@boy_director
Recreate and send your rate card.
English

Wait for the complete song and video! I no come play! No jokes 😜🙅🏽♂️🔥🚀🔥
N.E.D 🌟@sammy_dyk
@PeterPsquare Guy I no go lie the song tight
English

@richies_brand @fcspokesman That fan for your Back Dey blow sense away o.
English

The new name of this otele way 001 give am now na Akpanigogo 😂😂 but obo get mouth ooh 😂😂 @fcspokesman you go learn new things no worry
English

What do I need to do to stop seing this asshole on my timeline ?
Davreltv@davrel99
Tonight! m.twitch.tv/davreltv/home 11pm! We Dey go peller Halloween party💪🏽 We dressing as Frankenstein 😂
English

Bestie Mi 🖤 @davido Straight From The Airport Came Thru To Let Me Know He BALANCIAGAE From My Crib He Took Me To His Multi Million Dollar Eco Atlantic Mansion Under Construction,David Too Dey Inspire Us Shaaa,Over 15 Million Dollars Is Going Down.Balanciaga Dey Over 500k Views.
English

@PeterPsquare See wetin I Dey talk now 😂 1 hour 900 views 24 comments make I Kuku complete am 25 😂 old takes legend
English

Doubt me now. Quote this later. 😮💨🔥
“I CAN’T LOOK AWAY” go really disturb!!! 🚨🎶
Every club. Every party. Every speaker. Every DJ set. 🔊🔥
OG FOREVER will arguably become one of the most talked-about albums in Afrobeats history. Save this post now! 📌🔥
Allow me brag my brag!!! I no come play 😤🚀
05/06/26 we feast!!! 🎵💿🔥💯
OG FOREVER ❤️🚀
#OGFOREVER #ICantLookAway
English

@thatforexguy3 You be big idiot ! Everything nah fall off for una side
English









