Urgly Gramm
31 posts

Urgly Gramm
@urgliestG
El’Figo of Twitter IgbobianRepublican . Trust and love re not the same, knw the difference.
Katılım Temmuz 2025
82 Takip Edilen172 Takipçiler

The price of everything never buy one of my NBDA slide sandals, be humble young brother
Waggy ✞🏌️@waggydey4you
If you spend money for palms pass me that means your life don spoil..💔😂🙆🏾♂️
English
Urgly Gramm retweetledi

Friends like this don’t exist if Una no gather share big bags of recent 😹
NEMESIS🍃@CocoAfrica69
Me coming to fix my hommie’s problems after a long day
English
Urgly Gramm retweetledi
Urgly Gramm retweetledi

@Nancydavis_111 @UrglyGramm Case closed make he go Yankee, since cl no deh, he sure me say nah the cl go report the money, nah why them hold am. This kin case no go far, nah even u wey get bank get upper hand cos them fit flag your acct ..
English

@UrglyGramm So my bro, what if the case na say the picker no chop money bank hold and the sender Dey talk say cl no Dey again to even receive funds back, after investigation and review reach 1 year. Wetin go be the case @UrglyGramm
English

When person wey dey Yankee carry money japa wey I go dey use my money sort bills for magodo, nah that time I knw say no be all issue you go first smoke Igbo.
I first mad for 2hrs with the HQC wey I hold b4 I comot from island go magodo, i no chop I no sleep for like 24hrs 😹🙆♂️
NEMESIS🍃@CocoAfrica69
No matter the issue on ground ,we must smoke Igbo first 🍃!!
English

Omo egbon, I no fit rate you like before again ooo, I been dey think say you shorire before 😭😭
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
Anytime wey I order for Cana I just gahs add premium Scottish to my order, he get why😹
English
Urgly Gramm retweetledi
Urgly Gramm retweetledi
Urgly Gramm retweetledi

See as your boxer b like short jeans 😭
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
This same dread? Get down boy, ur papa no spend money for ur mama hair reach me 😭
English

Ur mate dey tear motor u dey tear new cutlass 😭
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
Steps Dey cry, if you laugh I go block you
English
Urgly Gramm retweetledi
Urgly Gramm retweetledi

On a journey to take @HQC_hub to 10k followers before December…
The best wood in Nigeria 🖤🍃
Massively retweet, the more we grow the more freebies you get dawgg…
English
Urgly Gramm retweetledi
Urgly Gramm retweetledi

Abuja boys no dey use money buy jewelries
Abuja boys no dey spend money for club
Abuja boys no dey spend money on OS
Abuja boys like exotics cars
Lagos boys dey use money buy jewelries
Lagos boys dey spend money for club
Lagos boys dey spend money on OS
Lagos boys go still drive fast cars inside traffic😭
Divine🎀@Divin1111
Who guide pass?? Abuja boys or lagos boys
English
Urgly Gramm retweetledi

@nwabugo_uchendu You can’t fully relate to this video unless you were once addicted to Instagram 😂”
English






