Maran🌹@therealseyil·42mPerson with 50 followers unfollow me ke, where una dey buy this confidence 😂Çevir English31735
solocutex@solocutex·2hAh,person with 14 followers unfollow me keh 😏😹 Una get mind o 😹😹Çevir English29957691
Cortex@Cortexjustfun·4hWetin sup gan gan I just celebrate 600 followers Una still unfollow me😤😤😤 Wetin sef, no make I swear for you ooo🫵🫵😤😤😤Çevir English26544769
Joy Boy@isiaka_fem12662·4h@Cortexjustfun E don enter 600 back ppl dey mad ohh bro😭😭😂Çevir English30220
ebi@v_ee07·34m@OdieWillia27391 Werey I no de follow you?😂 Check we'll X lock my acc just nowÇevir English0008