KILOMODEMO

10.1K posts

KILOMODEMO banner
KILOMODEMO

KILOMODEMO

@vibeunknownn

A&R,Holy Spirit,holy smoke

Maldives Katılım Eylül 2017
950 Takip Edilen631 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
I love experienced people,don’t come near me with bare shit.
English
4
3
11
3.7K
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
If you be early mover,your eye go dey see things for this naij sha
English
0
0
0
3
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
Who dey fear to fall never ready to big
English
0
0
0
9
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
Try dey load up $ card, e dey come In handy
English
0
0
0
8
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
Sumn wey dey click once
English
0
0
1
14
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
Women lie but man wey dey cap,make dem kill am
English
0
0
1
12
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
It’s go time already but una dey wait make I talk am 🐦‍🔥
English
0
0
1
7
KILOMODEMO retweetledi
Emma
Emma@_HEISEMMA·
this outlier talk, I no even bother my uncle use desert travel go us
English
178
42
916
58.8K
KILOMODEMO retweetledi
𝖉
𝖉@fwdokun·
stay out of trouble. chop $k. post sad memes. f**k person babe.
English
50
394
1.7K
26.7K
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
cam Casey no come Life come work aje,mfer makes it look to easy
English
0
0
1
12
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
E get wetin you go tell Siri to do ,the weyrey go first quit on you.
English
0
0
1
7
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
If you visit me,air freshener go first wan wound you 😂hate smells Biko
English
0
0
1
11
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
Loba loba no suppose dey feel among
English
0
1
1
11
KILOMODEMO retweetledi
𝖋𝖎𝖒𝖎.
𝖋𝖎𝖒𝖎.@Fimiii06·
everything i do for money has nothing to do with passion, it’s fueled by pure hatred for poverty.
English
159
12.9K
50.9K
785.8K
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
I just remember winner winner baby today,TMXO finish work for that tape mehn
English
0
0
1
13
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
Oluwa complete this fine boy🙏
English
0
1
1
14
KILOMODEMO retweetledi
‏ِ
‏ِ@karoblaqx·
bro i no know how the human brain dey work. u fit never chop today but u don lose money wey fit sort chow for a week for u 😂😂😂😂😂😂
English
102
233
1.8K
33.2K
KILOMODEMO
KILOMODEMO@vibeunknownn·
Underwater I be shark
English
0
0
1
11