Sabitlenmiş Tweet
Otex baba 1
8.5K posts

Otex baba 1
@walterotite
Otex Baba 🇳🇬 ⚽ Football Analyst 📊 Match Predictions 🎯 Sports Betting Insights 🔥 Aka “Bookies Nightmare” 📍 Nigeria
waffi Katılım Ocak 2013
770 Takip Edilen1K Takipçiler

Thank God I escaped 🇬🇭
16✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅
Colombia my love ✅✅
But gift weh I use play dis game deh pain me, cashout reduced and person no fi press partial🙄
What’s your cashout showing??? Or the 41k views is for nothing and una no play am as always😁

OluayeMansyBoom@mansyboom
Portugal done ✔️ 15 games in ✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅
English
Otex baba 1 retweetledi

@boy_Aboby @OLUSEGUNAD83114 The guy where rent the hotel don go wire another babe for another room u begin make videos sorry aunty
English

@General_Somto I doubt if this man get friends at all mumu man where Dey sm Dey fool himself .i doubt if e go school at all
English

@General_Somto Oga go to court and claim your children.
Una noise done too much
English

@General_Somto This man I be real mumu man and weak man na ur fellow Man U Dey cry online take ur child when social media turn court.weak man .no wonder Judy dump u u too weak haba
English

@T3nigma @obot_sam1 @arinze_ng @Furious_red_ Then u nor watch kroos well when e dey play for Bayern and Madrid
English




























