Wanglin
777 posts


@SportyBetNG Many people no chop this money waiting still fit make sporty reply them no really collect from there hand 😑😑😑😑
English

@isthaths As everybody don put focus on 39 B game,drop make we chop em low🫠
English

@unkle_renzoo @39billion @Blessyon30 Fact ohh 😂😂😂 na the new people way rush go download the red app I pitty pass
English

You go come begin feel like Merlin.
The whole betters for Naija go come begin take all your codes seriously!
Sporty go use two days collect back the money they paid out.
A lot of people go first see shege!
Some nogo dey sleep well cos dem dey check bet slip 🤣
Some go dey imagine how dem go ball when they win.
But in reality, e fit take you another 5yrs to pull this stunt again!

English

@39billion I know say the next win go long ohh but guy I Dey consistent on unruly games who are you way I no fit Dey consistent on him game 😑😑😑😑😑
For you to know say I get patience like madd I never skip unruly game for once before 😑😑😑
English

If I miss @isthaths game the way I miss this guy own i go just drink sniper i swear😂
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

@BiggestFlame @DavsmartMEDIA_1 @ShadowOdds Omo he own go far pass this one ohh he make bettano change there guidelines I swear 😂😂😂
English

Is this the biggest community win ever on bet twitter?
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

@deenayaah The Suarez️️️ you call finished still better don your goat currently 😂😂😂
English

@WeirDO_399 You don talk say you no Dey play any game again today ohh go sleep like that
English














