This winning na for all my fellow punters big or small. our effort no go waste, dem don too mock our community.❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
E better make Arsenal win champions league Saturday than make you boom this one oo 😭😭😭
Na my charger wey blow yesterday night make me miss this one ooo Jesus Christ 😭😭🙏
Instead of begging me for money , just give me a good game…… I play nothing less than 60 tickets and 80% are with the least stake of 10k to win millions ……..
I don’t care how much I loose that day .. as long as I win your game atleast 9 to 10% sure for you …. No be cap 🧢 na so we dey do for this side ……💥💥💥