Sabitlenmiş Tweet
Dynaelee
9.1K posts

Dynaelee
@xtremelidynamic
•Ewa Agoyin• YBNL• Marilyn Federation.
Katılım Kasım 2015
1.7K Takip Edilen780 Takipçiler

@DantesHeat @Sikemibaby3310 @FindingKan E just dey fall anyhow
But I feel say na because the guy no concentrate on the moment, He turn himself to TG omori dey adjust camera like fool
English
Dynaelee retweetledi
Dynaelee retweetledi
Dynaelee retweetledi

@unkn0wnski @emzed_x You no need money, you just need to look like say you dey on funds
English
Dynaelee retweetledi
Dynaelee retweetledi

@sheyland_1 @elbethelking Lol calm down jor
Everything na content
English

to be a loose guy, you go need carry scrape o
TENIOLA@Teeniiola
Guy films the amount of girls his neighbors brings home day and night. Omoh, how the guy take dey do am? I Dey wonder the kain scope he dey use for all these girls 👀
English

@blacc_sammy @odunayo_owo Honest question, what makes them mid?
English

This guy pulled more than 10 girls in the video and some odes are saying “all of them are mid na why” out of envy and jealousy.
You fit pull the mid wey he dey pull?
You wey no fit follow girl talk self dey say “mid”.
That’s a guy with massive prospects, he sabi game!!!
TENIOLA@Teeniiola
Guy films the amount of girls his neighbors brings home day and night. Omoh, how the guy take dey do am? I Dey wonder the kain scope he dey use for all these girls 👀
English

@davidoghe @Teeniiola Wetin dey there to dey pity her
She no go drink inside the pure water too?
English

@Teeniiola Him no get work for him to always be around to video him ?
Nah that girl wey carry bag of pure water come I pity pass.
English

@amosemm_ @Teeniiola You no go dey traumatized keh😂😂😂
Hypergamy will always win
English

@Teeniiola There is always a guy like this in every compound. When i was in school, even girls who say no to me or do shakara, in few days or weeks time, i will see them coming to visit this man.
The guy too bad. Has a car, small money.
I was traumatized
English

@amosemm_ @Teeniiola You dey follow person wey get car drag babe and you think say you go win, you get car that time?
English

@Teeniiola We're complaining there are no faithful women again but this guy sef dey prove men too are not
English

@0m0gbolaHan @Teeniiola Real, mid girl, mid ego
Pretty girl, high ego
English

@Teeniiola One opinion I will keep defending as a guy is that it’s easier to pull as much as you like average looking girls than very attractive ones.those mids too easy 🤮
English

@Mullerfunds2 @Teeniiola You say na police man and you no even fear the wahala wey you go enter if he see this video?
English

@Teeniiola I get neighbor way worst pass this one and na police man ooo way dey stay for office
English

@butterflyxoe @Danbaba66 @Dinerooy @Teeniiola You wey dey use your time chase women no useless but na the girls useless lol. God sees all
English












