Sire Bello
471 posts



@it_Rutie No be the Ruth wey i know be this mehn!!… aging is real and mama is already looking old like auntie adugbo
English

@it_Rutie Ruth, I know you’re seeing lots of posts about your skin not looking fresh. Don’t let it get to you, nothing is wrong with your body. Just make sure you’re eating some fruits after swallowing all that fufu. ✌🏿
English

@sammy_odims All of una no get joy 🤩 for this app oo… so na me be werey 😂 … but truly i missed the edit sha … thanks for unblocking me boss i loorr you one day, one day meself go win your game sha
English

Make I block you first
As you no see say I post am for both 𝕏 and telegram.
Sire Bello@youngstarbello
@sammy_odims but una no go gree drop the edit here …. con later come on twitter here dey oralfarm mumu telegram edit ,when you no gree post game for here
English

@Da_Silva007 @sammy_odims don’t get me wrong o… i did but since him no post the edit here make all of us play but the guy done block me cos of small talk.. na twitter be here now not tg and what’s wrong with what i said
English

@youngstarbello @sammy_odims Didn’t u see those images on his caption?
English

@YKoluwaseun9 You know get sense aswear, abi se Rema na yoruba niii… you go just dey yan rubbish everytime
English

@john322226 You done dey hurt now… you no fit baff yourself again benefit man
English

They called me a mad man

lobistars🇳🇬@john322226
Elon musk money sweet o! Na my wife baff me this morning
English

@ChuksEricE As how now!!! Faith nko miracle niii … make your father go rest abeg
English

@john322226 Weting be this wey my eyes dey see so 🥲… guy go sleep abeg
English
















