.

528 posts

. banner
.

.

@yvmski

Katılım Kasım 2025
77 Takip Edilen10.8K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
.
.@yvmski·
If I survive this sapa level, I go write novel
English
3
8
13
1.6K
.
.@yvmski·
If I survive this sapa level, I go write novel
English
3
8
13
1.6K
. retweetledi
Blaxx🦇
Blaxx🦇@biggblaxxx·
If I talk now dem go say I don go muzz
English
5
4
46
557
. retweetledi
.?
.?@Arnoldruski·
Once you dey +234 some dreams no dey for you at all guy
English
2
8
38
1.1K
. retweetledi
fisayo
fisayo@adefisayomie·
E no get wetyn i de dish out wey i no fit take, na my mode of life be that
English
3
21
87
1.8K
. retweetledi
.?
.?@Arnoldruski·
I con calm, omo money na everything oh.
English
0
11
39
633
. retweetledi
fisayo
fisayo@adefisayomie·
Babes go press money for guy wey dem like, no go settle for less my guy
English
18
17
101
1.2K
. retweetledi
fisayo
fisayo@adefisayomie·
No matter how hard life gets you will never see me smoking or drinking
English
19
13
107
2.4K
. retweetledi
ٰ
ٰ@ya3aby·
Fela suppose don pour that Seun cum for toilet
English
14
12
81
2K
. retweetledi
y4yi
y4yi@yxyiagain·
i just wan dey
English
16
51
227
2.7K
. retweetledi
ً8.
ً8.@kuforijiii·
people get money for this world o bro.
English
2
3
26
1.9K
. retweetledi
⃟
@societyh8ola·
no allow money finish for your hand cause you go see signs and wonders.
English
6
12
61
1.5K
. retweetledi
sevenmen
sevenmen@silkfreebandz·
i no really dey expect long life with the kain lifestyle i dey live
English
1
8
26
1.6K
. retweetledi
kelvin
kelvin@kelvinholdon·
You see me disturb you again?
English
2
18
56
866
. retweetledi
JADON
JADON@whopls_·
Steady bombing cause I too like money
English
17
18
69
1.7K
. retweetledi
young warlock
young warlock@emryswago·
i never dey this kind broke before.💔
English
21
21
67
1.2K
. retweetledi
y4yi
y4yi@yxyiagain·
after money, best thing a man fit get na to get sense.
English
63
916
4.7K
63.4K
. retweetledi
‏ِ
‏ِ@karoblaqx·
no use constant begging irritate ppl wey actually care for u. we’re all humans dawg it gets to a point.
English
103
1.4K
6.4K
144K
. retweetledi
kelvin
kelvin@kelvinholdon·
Why person life go boring like this?
English
1
8
34
925