@Tariwi4f Bro, this song no trend reach “do you” by boi chase. but this particular song debuted at no.3 how? Bro’s farming aggressively. Song wey na yesterday I fess hear am and I active for TikTok like mad !!
When it comes to Music, TikTok has more star power than Twitter
Twitter is just about bant and cruise
An unknown underground artist from trenches debut Top 3 on Spotify NG, do you know how crazy it is?
Most times Even our A-list artists fails to debut
Just a normal song trending on TikTok doing numbers now 👏
Abefe-Yori Yori 🔥
@big_tyrod ""Mr musky, How far, wayo allah, all over you'" and many more song that trended on tiktok no even smell top 20 .. na abefe wan con enter top3 😂😂😂 make una dey play first
Una funny gan 😂😂
"Him no dey farm" na so Spotify #3 just easy reach like that? Song wey I never hear anywhere before, not even once! Even if e dey trend for TikTok, e no mean say e go just fly enter #3 for Spotify NG like magic. Na boy wey one big music influencer don pick, invest on am with farm streaming. Lmao
@big_tyrod@thedebuthub@heisabefe01 The boy probably has investors that are funding him.. if you guys remember there is this hausa song rhat was trending last year ending "og abbah" that his name and the hausa song was on everyones tiktok, the guy no smell top 50 sef . takless of this
@big_tyrod@thedebuthub@heisabefe01 Iffa hear any of una defend am say e no farm ehnn.. do you know what it takez to get to number 3?? and who said his song was trending?? song wey i neva see for my tiktok sef