Zreta
9.6K posts

Zreta
@Cyber_Gradient
Cybersecurity Analyst | Pentester | Red & Blue Team Expert | OSINT Investigator | Cybersecurity Instructor | Building the next-gen of cyber professionals
Black Earth, WI Entrou em Ekim 2022
190 Seguindo232 Seguidores

@Cyber_Gradient @rukky_nate Oh okay. We on the same train hahaha. Mutuals chief
English

Know your body weight vs condition:
Below 40kg – very fragile
40-49kg – slim
50-59kg – very skinny
60-69kg – sporty
70-79kg – normal
80-89kg – strong
90-99kg – heavy
100-109kg – very heavy
110-119kg – well built
120-129kg – severely overweight
130-139kg – overweight
140-149kg – fat
150-159kg – obese
160-169kg – round
170-199kg – extremely overweight
200+kg – you’re in a extraordinary league of your own.
What’s your body weight? drop it in the comments below.
English

@Mmbina231 @rukky_nate I dey slim too, and I dey about 6 ft 2, and I weigh 80k
English

@Cyber_Gradient @rukky_nate Oh i thought as much. Omo I'm about 6.0 and i weigh around 80-81kg sometimes. But I'm a slim guy not too slim though.
English

@educatedtug01 I no dey study anything
E no get anything wey school want teach me for this country, except say na outside naija, I fit try
English

@AndyjnrUmaru For 500k, I go completely remove your beards with slap
English

@Mmbina231 @rukky_nate Same here boss
I dey tall
Height na very big Factor
English

@rukky_nate I weigh 79-80kg but I'm slim. What are you going to say about that 🙄
English

@rukky_nate Na that strong I dey, but I dey slim.
Na by height and bone density too oo
I dey tall, some people feel say as I be slim guy, my weight go dey less.
I don see fat girls wey dey weigh 40kg and dem dey fat
English

@SirDavidBent @SimplysciHQ You ever had tonsillitis ? 😭😭 every time you want to swallow you’ll cry first, I’m not even exaggerating
English

@Cyber_Gradient @literatuspaul @UnkleAyo Na wetin make everyone dey scapegoat us cos we sef dey always chastise ourselves, south east Asia is crazy for scam but they all claim Nigerian cos na only we dey accept the scammers tag.
English

Dear @elonmusk
Nigerians need your help.
Internet access here feels like a scam. We pay for data from MTN Nigeria, Airtel Nigeria, and Globacom, but speeds are unreliable and data disappears faster than it should.
Nigerians consumed 4 billion gigabytes of data in just 3 months. January to March 2026. N3.33 trillion spent on data alone.
Starlink is already a game changer, but pricing keeps it out of reach for millions who need it most.
Make Starlink more affordable in Nigeria.
You won’t just disrupt a market. You’ll unlock opportunities for millions of young people building, learning, and working online every day.
Africa is ready and Nigeria is waiting.
@Starlink #Starlink #Nigeria #FixTheInternet
English

Funny enough, as a man, you build up more testosterone when you ejaculate.
Sperm retention is one of the major causes of prostate cancer.
Don't jeopardise your future because of 2027.
Nnamdi 🦅@_Nsznn
Bro, I no go release till after 2027 elections. I wan do semen retention to build up testosterone for the battle ahead.
English

@DrDanny2030 @mr_nonso_e Not true Boss.
I don dey retain since wey dem born me and nothing happen brother
English

@mr_nonso_e @DrDanny2030 Me wey don dey retain since dem born me reach my age now.
You know how old I dey?
No be true Boss
English

@DrDanny2030 No man can retain sperm for 12 months,,,he will suffer from cancer ..
English

@Prestigious_Gt I no fit marry or date that kind woman in the first place, secondly the marriage don tire her, and she must replace my laptop before she go her papa house
English





















