Tweet fixado
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
5.9K posts



@Minionsmill @HardBStrain Everybody just dey hustle for this App
Na next month I go start my own hustle for this app
English

@Gold_Man501 @top_member7 @yarlo_wtf Bro I still dey see the bag this year the cloth scarce tho but that bag still dey no worry
English

@Lagos044 @scopynation Compensation for 3 days pain is two weeks tickle
English
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S retweetou

@scopynation The day wey my papa gimme blow
Omo i nurse that arm for like 3 weeks😂
If i wan raise the right hand e go be like say something dey tickle my bone I go just burst laugh if I remember the scenario 😂😂
English

@Danielhztph @Bradpaul420 @30BG_Professor @lifeofolaa Me sef Dey on my 2nd stick
Na Cana still fit carry u reach the peak wey u Dey find o😂 or maybe woods too
English

@Lagos044 @Bradpaul420 @30BG_Professor @lifeofolaa Make I go puff first I Dey come, I go show you, but nah tiny cos I no guide for backy this morning, but later sha
I’ll show you
I just wan reach peak one day 😂
English

@Danielhztph @Bradpaul420 @30BG_Professor @lifeofolaa E no dey hit me like before again tho na why I emphasize on 2-3 jumbo, inno dey fit finish the 2nd stick sef before I reach peak swrs😂 before na tiny I dey smoke
English

@Lagos044 @Bradpaul420 @30BG_Professor @lifeofolaa And e still Dey hit you the same way ?
For me nah only that backy brother fit make me high wella for Scotty the way I want
No be say I no Dey high, but I no Dey reach peak
And I no wan take colos again for my life 😂
English

@DOYE01 @scopynation When I fes chop the blow omo pain wan kee me for like 3 days straight but as e start dey heal small small I con notice say be like say this thing wan dey tickle me small small o😂😂🤦🏿♂️ me sef go con dey use the hand play as life neva hard that time na 😭 😂
English

@Lagos044 @scopynation Blow way suppose day pain day tickle you 😂😂😂 which kind punishment be that
English

@Danielhztph @Bradpaul420 @30BG_Professor @lifeofolaa About 2023 yea 2023 and it’s been steady since then
English

@DOYE01 @scopynation I swr I no lie o
If I try raise the hand pass how e fit go, the thing go con dey sweet me one kin😂😂
If I remember say na my papa cause am and how e take sup e go con still funny me more 😂😂 omo I carry my P. Man run that day no be small
Na why werey use vex gimme beta blow😂
English

@realgodfrey99 @scopynation Omo that blow get weigh make I no lie 😂
body tel me for 3 weeks and few days, people observe say something do my hand with the way I dey take pamper am😂😂
English

@Bradpaul420 @Danielhztph @30BG_Professor @lifeofolaa Make I no lie Scott dey last for my body o
If I smoke 2 stick for morning (8-11am)
Till like around 7pm till 11pm na e I go use smoke another 2 stick and I go still Dey feel lil high before I even say make I dey roll up for evening fr no lies dunno bout you tho
English

@Danielhztph @Lagos044 @30BG_Professor @lifeofolaa Yeah na normal thing for scotty, the high no dey last so either smoke a lot or use alcohol support
English

@datantisocial1 @bigduttygyal Commot that tin wey Dey ur DP guyy abeg😂 😭 🤦🏿♂️
English

@authority659431 @scopynation The man pursue me die he no see me catch inside compound, I dey fear like mad when this man see chance near me
Omo na one blow I chop , the way I take fall himself no fit take the second blow
The werey strong ehh😭😂🤦🏿♂️
English

@Cyberviber_ @lifeofolaa Me sef just wan go collect another 10k Scott this morning
If to say u dey here, we for gather dey on like 2-3 stick together
English

@Lagos044 @lifeofolaa Sharp! Oya do morning kush for me my bros... Loud or Scottish go weell
English

na scotty 15k with backy 15k be that, total 30k, money for cana 1.5g 😂
Ola⚡️@lifeofolaa
even if a gram of Canadian vegetables is sold for 20k, the children of God must survive
English























