
Youngkush ๐๐
254 posts

Youngkush ๐๐
@Tanitrabubble
When you start to see your potential,the grind becomes addictive work on you for youโค๏ธ๐๐ค
Klamath Falls, OR Entrou em Eylรผl 2023
67 Seguindo22 Seguidores


@Abdul1885253 @iceofcali Na wetin end ballo be that na heโs a gee guy now na only Seyi no gree for dapper fake life cause dapper like to Dey use him artist do fuge with fake life ๐๐๐๐
English

Tell SEYI VIBEZ to buy you Facebook way Dey create page! And PIA vpn!โค๏ธ
I go past you celeb format tomorrow morning ๐
Oba Nerryckole Adekolawole@ObaNerryckole
English

@Zlatan_Ibile Abija Loruko Omo Wa Yi O Ma Je ๐คฆ๐พโโ๏ธ
Polski

@gemininiiii For that same portable wey Dey gas for air ๐๐ Dey play Carter wan kill even though he no sabi throw the punch well
English

@YKoluwaseun9 Carter wan kill am ๐๐ him juju fail am ๐๐
English

@Tanitrabubble @BigWins001 Guy no talk this thing again
How u go say Asake no get Lyrics ??
English

@KojoBlack123 @BigWins001 If youโre using paid platforms to stream also check written by olamide Dey atleast 80% Of old asake songs simple
English

@Ayomichaelxx Una drag person for saying the trust now heโs lying hm una still no wan make he rest aba
English


@christyjay243 @MBabawonder @ayan_sholay Real where all this Spotify and Apple Dey then when Adekunle Gold Dey town then assuming all this streaming platforms are trending then asake as how for where Adekunle Gold Dey na less jare
English

@Tanitrabubble @MBabawonder @ayan_sholay Your head Dey. Adekunle Gold is by far more talented and better than Asake. Ma just noise new artist edge streaming era Asake has. He canโt even match it shows Olamide did the work omo
English

@YOUNGEST091 @BigWins001 If you lose ball donโt lose leg I still Dey top ten so you no get my talk for mouth ๐๐ and those album wey Dey top that chart na Badoo una suppose Dey thank cause na him co write those lyrics ๐๐ make we see where this money go reach I will be here I don bookmark โ๐ฝ
English

@Tanitrabubble @BigWins001 you dull abeg na my last reponse to you be this , e still dey mud your idolo for spotify
English

@YOUNGEST091 @BigWins001 That farmeda na everybody sabi him farming skills na he good no be small why he no kon throw that stunt for Spotify na because say Spotify no Dey agricultural industry ๐๐
English

@Tanitrabubble @BigWins001 no forget say Asake album dey number 2,3,5 if iโm not mistaken and they were released before fujimoto so ???
English

@YOUNGEST091 @BigWins001 No cry oo ๐ you wan Dey use new release compare last year release omo ๐ฉ๐ญ I cry on your behalf with that mid ๐
English

@Tanitrabubble @BigWins001 i agree abeg where seyi vibes fuji keke dey, Omsf ni ๐ญ, Go and bomb joor
English

@MBabawonder @ayan_sholay For where Adekunle Gold Dey play the only thing asake use pass Adekunle Gold na stream high number except that adekunle Gold is better than him far far
English

@ayan_sholay Olamide done fit push him self Asake is the greatest achievement Olamide ever had
English

@BigWins001 Wetin una expect from person wey be say na badoo write most of his release song when he Dey ybnl lol that guy no get lyrics na he just has the flow and ginger thatโs all
English


















