Med the Edede

32.4K posts

Med the Edede banner
Med the Edede

Med the Edede

@Usedabackspace

Edolite, Realist and people person.

Entrou em Şubat 2016
3K Seguindo2.9K Seguidores
Tweet fixado
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Of all work for benin na Undertaker work Obaseki give you.. God go judge Obaseki for turning AAU graduate to undertaker.
Med the Edede tweet mediaMed the Edede tweet media
Med the Edede tweet media
English
5
5
13
2.1K
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Deep down i just dey wonder how papa osarenoga and osarenoga dey cope as light no dey and fuel self cost. How dem dey take dey preserve deadbody wey dey their moutuary??? Them go just dey smell Formaldehyde and formalin.
Med the Edede tweet media
English
0
0
1
26
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Osarenoga:"Help me Leader,No be wetin pple go talk. I go chop" Me:👇
GIF
English
0
0
0
16
Martins SA 🇿🇦🇳🇬
When you have a big mouth on this app make sure you’re willing to cough out money for lawyer fees and travelling to court. 🫠
English
2
1
2
96
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Na d way Adelabu dey hold mic dey vex me pass d light wey no dey..
English
0
0
0
26
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
If an employee comes to tell his employer dat he is unable to perform the task given to him it is only right that the employee is sacked on the ground of incompetency.. This is what I expect federal govt to do to Adelabu if he doesn't know what to do then he shouldn't be sitting in the office and collecting salary.
English
0
0
0
36
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas You wey ur mama know who she born you for as a legitimate bastard child wey u be you still called the idiot foolish man a curse..after all d sweet egusi soup d imbecile cook give you chop.
Med the Edede tweet media
English
0
0
0
13
Sir Osas
Sir Osas@Sir_osas·
Know who born for u sha, make ur pikin nor go learn how to do joko.
Sir Osas tweet media
English
2
0
0
168
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
My pikin no go learn carpenter ke!!! after him do freedom for carpentry finish abroad straight. Make him no get hardwork make him dey come twitter dey come hustle party donation like thief.. the small lands wey I don buy build self him go sell am take male him first million?? God forbid bastard child..
Med the Edede tweet mediaMed the Edede tweet mediaMed the Edede tweet mediaMed the Edede tweet media
English
0
0
2
43
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Future Mama CEO Nosa de Carlton Interiors leading partner with world best international interior designer Albion Nords and Aero Studios. God no go make us be Aigbangbee and Sons Moutuary Ltd.
Med the Edede tweet media
English
1
0
1
39
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Goodmorning Edo twitter..
English
0
0
0
24
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas You no even let 6am knack at all na wah oo na so u dedicated to work??? working with little or no supervision..u can work under pressure.
English
0
0
0
23
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas You no go work ke!! You no even wait till day break
GIF
English
0
0
0
25
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
You no go screenshot and work ke!!!!!!! You are doing well... Na the thing wey i want make u dey do be this.. Your father must not rest must not tire.. I am expecting another one first thing tomorrow morning.. You must to dey screenshot my tweet and post along with my throw back.. you even remind me abeg dey include that blue ink wey u dey always use... Good job boy..
Med the Edede tweet media
Sir Osas@Sir_osas

Lol

English
0
0
0
41
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Anytime of the day dt is OK for you just post my throw back or talk about me... this work you must do it.. I dey with you and your family. Feel free to go hustle for tag team as usual.... i no get anything to do with my time... Na crash out and Tears of Joy period I dey now..
Med the Edede@Usedabackspace

Tomorrow no let 10am reach before you go post my 20yrs ago throw back I tell u say that old Facebook account pictures plenty wey u never post .. your job na to post them and I thank God so far u no dey disappoint as I dey drag ur present life abeg dey help me post my throw back pictures. No let me remind you tomorrow if I remind you Aigbangbee go cry ..

English
0
0
1
39