Sabitlenmiş Tweet
Med the Edede
32.4K posts

Med the Edede
@Usedabackspace
Edolite, Realist and people person.
Katılım Şubat 2016
3K Takip Edilen2.9K Takipçiler

@amayomaxwell Court paper no dey rest for twitter everyday na Court...
English

If an employee comes to tell his employer dat he is unable to perform the task given to him it is only right that the employee is sacked on the ground of incompetency.. This is what I expect federal govt to do to Adelabu if he doesn't know what to do then he shouldn't be sitting in the office and collecting salary.
English

@Sir_osas You wey ur mama know who she born you for as a legitimate bastard child wey u be you still called the idiot foolish man a curse..after all d sweet egusi soup d imbecile cook give you chop.

English

My pikin no go learn carpenter ke!!! after him do freedom for carpentry finish abroad straight.
Make him no get hardwork make him dey come twitter dey come hustle party donation like thief.. the small lands wey I don buy build self him go sell am take male him first million??
God forbid bastard child..




English

I know who I born for and thank God say my pikin dey learn hand work him no go carry deadbody , dey dance follow tiktok dey wait fpr party donation..
You no even let 9am knack lol
I go give u work ur father no go do am when him never tire to collect dead body contract.
Bring!!!!




Sir Osas@Sir_osas
Know who born for u sha, make ur pikin nor go learn how to do joko.
English

Me and Osarenoga and him family for the next 3weeks..
GNF SULTAN🥷⏳🤍@GNFSULTAN
Hand don touch the gods ke😭😂🤣
English

@Sir_osas You no even let 6am knack at all na wah oo na so u dedicated to work??? working with little or no supervision..u can work under pressure.
English


You no go screenshot and work ke!!!!!!!
You are doing well...
Na the thing wey i want make u dey do be this..
Your father must not rest must not tire..
I am expecting another one first thing tomorrow morning..
You must to dey screenshot my tweet and post along with my throw back.. you even remind me abeg dey include that blue ink wey u dey always use...
Good job boy..

Sir Osas@Sir_osas
Lol
English

Anytime of the day dt is OK for you just post my throw back or talk about me... this work you must do it.. I dey with you and your family. Feel free to go hustle for tag team as usual.... i no get anything to do with my time...
Na crash out and Tears of Joy period I dey now..
Med the Edede@Usedabackspace
Tomorrow no let 10am reach before you go post my 20yrs ago throw back I tell u say that old Facebook account pictures plenty wey u never post .. your job na to post them and I thank God so far u no dey disappoint as I dey drag ur present life abeg dey help me post my throw back pictures. No let me remind you tomorrow if I remind you Aigbangbee go cry ..
English

Just see the way him sit down comfortably hold mic so sexy like woman wey hold prick.. not even feeling bothered.
YabaLeftOnline@yabaleftonline
I apologize — Power minister begs Nigerians over outages.
English


@AngeloSan17 She don stop ranting since yesterday, I nor like am so.
I want her to continue ranting.
No peace for her😂😂
English

@Sir_osas No body rant before u did your job so continue as you where.. do your work.make ogun no kee u with ur tear tear boxers.


English

Werey can not even drag person..shebi u dey form super man king of dragging since january I dey look you... your mouth dey sharp last week bring dat energy again now u no call me begger again? You no go tag ur fellow goats wey u go tag again make dem come join u make u supply them materials again?
same wey dem call u drug addict you go dey ask the person whether the person don take drugs today.. a dumb goat is a dumb goat no creativity no sense...
As ur father dull na so u self dull.. family of fools.

English









