Prince Deji Omoseebi
729 posts

Prince Deji Omoseebi
@_MrUpdate
I'm a Blogger, Author, Public Analyst, Influencer & Actor also a comedian...TikTok, Instagram and Facebook @Comedian Babatojasi...✉️ [email protected]
Nigeria Entrou em Temmuz 2022
76 Seguindo47 Seguidores

@it_Rutie E be like say na Audio promise Abazz never post receipt 😂
English

@abazwhyllzz I know uno fit rest again bcos of 15m sha post receipt make we see 😂😂
English

@TheDamiForeign Person wey hin eyes red like Coca-Cola go get mercy dey play😂
English

@TheDamiForeign Mr Femi suppose seek spiritual help on top this Aunty Cuppy I no think say she normal again 🤔
English

@Niyi775761 Werey u wey neva eat anything since 3days u think say I no Sabi u😂😂
English

@Bandobeats5 @davido Werey u better go find work for Beer Parlour 😂
English

@davido Omo options choke, OBO abeg me na just midi keyboard I need, oyaa hear this one
x.com/i/status/20664…
Masterbeat sounds@Bandobeats5
I made this, what do you think ??
English

@Hushboydior1 @davido Werey u better join 30B gang na poor boy u dey follow 😂
English

Send ur account abbaz 15 m for u love u
𝔸b𝕒𝕫𝕫@abazwhyllzz
@Tufab My love for him is greater than any thing or any amount of money in this world. 001 till I dyeee🐐❤️
English

@boniface_jrn @davido Boniface abeg shift let Davido see us
English

@davido @davido @abazwhyllzz Davido me and u ehn no wahala me wey love u pass my Papa u never dash me anything na dat Abazz u come give 15m oya my own 001
English

@it_Rutie Werey let this boy rest....u wan taste from 15m
English

@DanielRegha @DanielRegha what is now my gain since have have been Wizkid😭😭
English
















