Segun@SegunAzeez13·1h@BetCubana Na until after 48hrs before they go continue this match 🙂↔️Перевести English00254
BC Stakes@BetCubana·1hOmo, them just hold person money 😫🥲ПеревестиMachala | RMFC 🐐@RMFCmachalaSporty Hafa na English3111816
2oddsLeriq@2oddsLeriq·2hOya as weekend end well for us Make i post my game here Abeg make una enjoy we go againПеревести English304142
2oddsLeriq@2oddsLeriq·2hSo Like this we just dey chop 2odds back to back😭❤️ Make una no forget i wan introduce one talent wey i get i wan dey post am here too I dey play cod well as 2odd dey enter make we dey happy go😪ПеревестиGIF English5041851
2oddsLeriq@2oddsLeriq·2h@SegunAzeez13 Make we run m tomorrow if i dan go do my mtn line back cos na esim and my 16 spoil so na 13pro and airtel badПеревести English10133
Segun@SegunAzeez13·2h@tochukw257628 @obalola1992 @me_and6370 Game don start alreadyПеревести English1005
Emmanuel 🏃@tochukw257628·3h@SegunAzeez13 @obalola1992 @me_and6370 Abeg drop editingПеревести English1018
Just me and my wallet@me_and6370·3hGood night make I go sleep I never sleep well for days now 😴Перевести English653630022.7K41
Segun@SegunAzeez13·3h@AgbaChadox @thenayvuiiiton @JustCasper_2 I think say na game you post smh 🤦♂️Перевести English00085
Segun@SegunAzeez13·3h@obalola1992 @me_and6370 E no no even force you to play his game broПеревести English00037
Segun@SegunAzeez13·5h@me_and6370 Since morning everything just get as e be for today jare 🙂↔️Перевести English000115
Segun@SegunAzeez13·6h@iammrblossom 7050775467 Sporty ID God bless you massively my bro @iammrblossomПеревести English00034
Mr Blossom 👑@iammrblossom·6hStaking don sure make this night Drop your id if you no get to play 😈Перевести English4887450827.6K5
200billion@katty36091·7hOya who wants blue tick? N/b: you must engage me everyday if I buy you blue tick oo😒ПеревестиThe only jayfund11@jayfund11🏀🔞 English5716441.8K5
200billion@katty36091·9h1 ✅ in 1 cutt🔪 So far 4 more to go 😆😆Перевести200billion@katty36091KZD24X :2M odds Flex 6/10 :70 odds BOOM 💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥 English104233.2K4
Segun@SegunAzeez13·10h@me_and6370 Omo if I follow your step I go quick make ham 😂💐Перевести English00050