Med the Edede
32.4K posts

Med the Edede
@Usedabackspace
Edolite, Realist and people person.
Присоединился Şubat 2016
3K Подписки2.9K Подписчики
Закреплённый твит

Osarenoga you don suddenly dey "busy with work" ur usually lie ??? You don run leave twitter my screenshot n picture no gree ur papa post again u dey hide dey come reply pple dey tweet once in two hours make u for come lie again say " i just came now i am shocked, i miss"🤣🤣🤣🤣.
I don dedicate 3 weeks for you and anybody wey wan join you do tag team anybody join you zuzu go collect wetin no good for body.. u don suddenly remember say u get work but you no get work last week when them dey gas u up to unblock make una do tag team..
Anytime u enter twitter u go dey meet ur dragging for my page..u like hide dey reply , tweet once in 3hrs..
I dey with you..
Donation begger.
Sir Osas@Sir_osas
Wait, u go pin another tweet soon. Werey wan try her luck, she knows those things nor da work for me o. But she Wan try😂 Me wey go drag u unprovoked. Anytime I feel like. Might get busy with work for days, and just ignore u, but jut pounce on u unprovoked, with my leisure time😂
English


@amayomaxwell Court paper no dey rest for twitter everyday na Court...
English

If an employee comes to tell his employer dat he is unable to perform the task given to him it is only right that the employee is sacked on the ground of incompetency.. This is what I expect federal govt to do to Adelabu if he doesn't know what to do then he shouldn't be sitting in the office and collecting salary.
English

@Sir_osas You wey ur mama know who she born you for as a legitimate bastard child wey u be you still called the idiot foolish man a curse..after all d sweet egusi soup d imbecile cook give you chop.

English

My pikin no go learn carpenter ke!!! after him do freedom for carpentry finish abroad straight.
Make him no get hardwork make him dey come twitter dey come hustle party donation like thief.. the small lands wey I don buy build self him go sell am take male him first million??
God forbid bastard child..




English

I know who I born for and thank God say my pikin dey learn hand work him no go carry deadbody , dey dance follow tiktok dey wait fpr party donation..
You no even let 9am knack lol
I go give u work ur father no go do am when him never tire to collect dead body contract.
Bring!!!!




Sir Osas@Sir_osas
Know who born for u sha, make ur pikin nor go learn how to do joko.
English

Me and Osarenoga and him family for the next 3weeks..
GNF SULTAN🥷⏳🤍@GNFSULTAN
Hand don touch the gods ke😭😂🤣
English

@Sir_osas You no even let 6am knack at all na wah oo na so u dedicated to work??? working with little or no supervision..u can work under pressure.
English


You no go screenshot and work ke!!!!!!!
You are doing well...
Na the thing wey i want make u dey do be this..
Your father must not rest must not tire..
I am expecting another one first thing tomorrow morning..
You must to dey screenshot my tweet and post along with my throw back.. you even remind me abeg dey include that blue ink wey u dey always use...
Good job boy..

Sir Osas@Sir_osas
Lol
English









