complicated

505 posts

complicated

complicated

@complicate48645

LIVERPOOL YNWA,MUSIC LOVER COS IT MY THERAPY,REAL LIFE MUSIC TO BE PRECISED FASHION DESIGNER

Присоединился Mayıs 2025
135 Подписки80 Подписчики
Закреплённый твит
complicated
complicated@complicate48645·
Got adapted to the struggles and pain just to get hold of the success and gains. Trust the process never relenting anytime soon. God please I wanna make it out 🙏🙏🙏🙏
English
1
5
5
45.1K
complicated
complicated@complicate48645·
@psalmmy619 If den fit allow voice note for here I suppose dey swear for de ni dem no dey engage rara
English
1
0
1
8
Psalmmy_lex
Psalmmy_lex@psalmmy619·
Can we have a Wallpaper Thread? Be the reason someone change theirs.
English
8
5
14
538
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 Bro e get some kind people wey I dey follow I just wan make tomorrow reach first if dem no fb I go unfollow asap
English
1
0
2
8
BIGURU ❤️🦅
BIGURU ❤️🦅@BIGURU84·
I followed you, you suppose follow back I don big pass to dey comment mutual or fb 😞😂
BIGURU ❤️🦅 tweet media
English
6
5
21
95
BIGURU ❤️🦅
BIGURU ❤️🦅@BIGURU84·
If no be konji wetin consign me and woman 🙅
BIGURU ❤️🦅 tweet media
English
7
1
5
69
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 We understand say county hard this days but u no think of how u want take help yourself
English
1
1
1
6
BIGURU ❤️🦅
BIGURU ❤️🦅@BIGURU84·
Omo! This guy mad gan ooh 😹😂
BIGURU ❤️🦅 tweet media
English
2
1
2
29
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 We no sabi donate account number na and most of dem na another thing dem go use am do maybe smoke
English
1
0
1
4
Carina Kikelomo Jacob
Carina Kikelomo Jacob@CarinaKJacob·
Mo Salah looks spicy! Liverpool fans, permit me to lick my screen! 👅😉
Carina Kikelomo Jacob tweet media
English
6
3
24
430
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 U fit first try am people wey go follow go follow u do am
English
0
0
0
0
BIGURU ❤️🦅
BIGURU ❤️🦅@BIGURU84·
To get banger post no add na you no won post rip to your alife mom 😂
BIGURU ❤️🦅 tweet media
English
4
3
11
50
complicated
complicated@complicate48645·
@yarlo_wtf Asake fit no feature anybody aside from that tiakola and dj snake wey dey there
English
0
0
3
48
complicated
complicated@complicate48645·
@Brighth04 Wetin dem dey do me pass abandon dem dey reject me I no understand dem no active at all and na dem go post let's grow together like dem care
English
0
0
0
1
Brighto
Brighto@Brighth04·
My mutuals just abandon me …..no be so we talk am oo
Brighto tweet media
English
39
5
62
623
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 Na the gals u dey talk be dis oo 😂😂😂
English
1
0
1
3