
Na why you no fit see many of us for this advocating of a thing
#lesstalk
Executioner.🥷🏾@AU79executioner
See the pathetic cow wey una dey advocate for yesterday 😂😂😂😂😂 Normally GFT no suppose pay him. sha know say if na you tomorrow the werey go act deaf.... You need to understand that all these guys are full of shit.... I won't be surprised tomorrow if he announces a partnership with GFT 😂😂😂 We like flashy things and you like cheap firms... ode 😂😂😂
English

























