GEEMONEY †@honestfan0·6h132 followers 😭❤️ Una wey think say I go be small account forever . How e com be now😹แปลGIF English15117302
Styles..💭🟦@FashPrint70043·8hMy mutuals just dey give me joy.. Engagement full ground like water..😂แปล English52461904
Alhaji Dudu 1️⃣@blackjesusxr·6hI repost but some of my mutuals no go still see am nah why I quote😅แปลstunna@jumsbby English7431908
Hxmza@Bn_Muhammad01·6h@maleekberry_1 E go clear for front and when e clear tear everywhere like rugged jeansแปล English0004
Hxmza รีทวีตแล้วʙᴏɪ ᴋ 🧃@maleekberry_1·6hNah the longest lowkey i don ever stay for my life be this and it's not even a jokeแปล English3514148
Hxmza รีทวีตแล้วJamie@jamesjustlearn·7hOmor forget pride and build your X account oooแปล English33866748
ThatYTboy@daYTguy·12hIFB but person go follow una finish to follow back go become issue Una go de feel like Merlin 😂😂แปล English23144852
YinkSZN⚡⚡@YANKLEF1·7h@Oshodi_0 My guy say make u check south Africa portal Ur meat go peelแปล English104177