#UNAGUDUMORNIN IBADAN!!! OYA WAKE UP AND WAKE SOMEBODY OOO.... EFE DON SHOW THIS TOTORI TUESDAY!!! WETIN DEY TOTORI YOU THIS CORRECT MORNING? CALL0700 995 995 995, 0903 438 2742 WHATSAPP - 0818 237 5148
IBADAN....UNA GUDU MORNING OOO!!! HOPE SAY YOU DON WAKE UP THIS CORRECT MORNING! OYA JOIN US WAKE PEOPLE UP THIS MORNING... WHATSAPP - 0818 237 5148 EFE. TOBORE DON CARRY JOKO SIT DOWN FOR UNA RADIO