ทวีตที่ปักหมุด
Cortex
890 posts


@thabiggest414 @Cortexjustfun The fact say you be Chelsea fan de make me reason whether to fb🤧😂
But all good sha
English

@W_Champ_ @lexyomi11 Dem still dey feed me for house sef 🥲
I just broke ni ooo 😭
English

@Cortexjustfun Cortex, abg help me beg @lexyomi11
If e see my acct, e go even dash me🤧😭
English

@lexyomi11 @W_Champ_ Omo 🥲
Dem still dey feed me for house ni ooo
I no guide rara
English

@W_Champ_ @Cortexjustfun Omo no vex boss, so sorry for your losses...man just need to eat something pls 🥺 I no fit go meet this woman again she go just embarrass me 🤦
Really sorry to bother you dawg.
English

@Cortexjustfun Amen o
Nor fear when I blow, you de blow too
Na God say make I name myself "Big" o
Nor too reason am, na based on belief😂🫴🏾
English

@Cortexjustfun Lowkey, nor be lie 💯
But even little raindrops made that ocean my bro
English











