kelv
2.1K posts




If your daddy had money you sef will be tweeting your rubbish from a private jet instead of posting your eba and egusi soup from a single cooker.

E dey do DJ Tunez like make Davido papa just enter bankruptcy 😂😂 Like sey nah Davido hold Tunez papa make e no hustle when him mates dey hustle 😂💔 “..if not for your father’s money” Just STFU mugu!!








E get anybody for wizkid team wey fit stand lati 😂?

“If I see DJTunez for real life, the kind sl@p wey i go sl@p am ehen. He’s the one putting sh@me into Wizkid name. Na em no make Wizkid get value in the society again. He’ll just be full!ng himself, he has reduced Wizkid’s Steeze from 100 to 30. He just finish£d Wizkid’s valu£” - Carter Efe 😭💔

“My biggest fear is not knowing when to quit music . Look at my good friend Ronaldo — after everything he’s done for football, they still laughed at him during the World Cup. I pray to God every day to show me the right time to pack it up.” — Davido













