Da_Zeako

579 posts

Da_Zeako banner
Da_Zeako

Da_Zeako

@DaZeako

FUN LOVER 🤪CRUISE 😋 WE CAN ALWAYS DISAGREE TO AGREE 😇 RONALDO - DAVIDO 🇧🇪 VDM - GEHGEH

เข้าร่วม Ekim 2025
134 กำลังติดตาม242 ผู้ติดตาม
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
This banta nor make sense at all We leave question way we go ask Come Dey banta each other 😔😔
English
0
0
2
23
GOOD
GOOD@Gooddlovee·
Bro to Bro, even if you have 50 followers, Just say "Hi" Let follow and engage you
GOOD tweet media
English
394
43
233
4.6K
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
@bigwiz_13 Thank God say u sefe nah e fan base, list your achievements for life
English
0
0
0
5
Barca_Empire
Barca_Empire@bigwiz_13·
@DaZeako Achievement wey Wizkid get and the one wey e fan base get bingos and frog voice note fit get am
English
1
0
0
14
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
Wizkid lyrics don backfire am o😂😂 Jesus 😂😂😂 You wan use corny way take mafia $1m 😂😂😂
English
43
19
184
6.3K
Da_Zeako รีทวีตแล้ว
HYPETRIBE
HYPETRIBE@hypetribeng·
🚨PETER PSQUARE “I CANT LOOK AWAY” — OUT NOW Thoughts ??
English
1.9K
2.5K
22.8K
2.8M
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
@musiclilbaby I don follow tire e..una nor Dey follow back 🤦‍♂️
English
4
0
9
62
MusicFan
MusicFan@musiclilbaby·
Ready to hit 100K? 🚀 Drop your handle & grow with us. Follow the first 50 comments. Mutuals, gain train, kings & queens — all welcome here 🇳🇬🇰🇪 Turn on notifications. Let's build.
English
366
140
259
4.2K
Andrew
Andrew@ChainChaserVN·
Gain 20k more followers right now Just say= Hello 👋 💐 Let's follow you instantly 💝🔔
Andrew tweet media
English
495
70
244
5K
yellow theCreator
yellow theCreator@perkmaybe·
Bro to Bro: build your x account now Just say “Hi” and pack 700 mutuals here.
yellow theCreator tweet media
English
1.5K
184
781
20.1K
#RICHIES_BRAND🏆
#RICHIES_BRAND🏆@richies_brand·
Wizkid and e Akpanigogo fc Dey try recreate sempeneh sound for TikTok with Davido lyrics and e just Dey flop like wizkid himself 😂
English
5
3
17
274
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
@SGX005 Abeg shut up make better person talk..I nor know where them carry you come from Ekuke
English
1
0
0
9
Unreal_
Unreal_@SGX005·
@DaZeako See as you just set camera start to dey yarn dust... Ode olosi omo ale jatijati... Nobody said shit when Wizkid headlined rolling loud na world cup una con dey yarn trash...
English
1
0
0
18
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
I stand with Vawulence Today 😈
Da_Zeako tweet media
English
2
0
11
232
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
@bighushola And I love it as long as wizkid nor fit ever revive e fade career
English
0
0
0
1
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
@bighushola Omo so much pain in this write up 😂 Nor worry see bucket 🪣 cry full am I wan drink am
English
1
0
0
4
BigHush❤️🕊️
BigHush❤️🕊️@bighushola·
@DaZeako Yeah you can’t at all cause I no mumu like you dey carry beard dey spit rubbish 😂.. hit the gym Egbon adugbo
English
1
0
0
11
Da_Zeako
Da_Zeako@DaZeako·
@bighushola Just continue to Dey carry for comment section I never get your time 😂
English
1
0
0
6
BigHush❤️🕊️
BigHush❤️🕊️@bighushola·
@DaZeako Na so ur useless first start him madness na wetin you to inherit 😂 aridin agba carry scattered beard come live dey shout untop person wey get money pass ur generation !!! It’s better you check yourself bro this man no send una 😂 continue dey decieve yourself
English
1
0
0
9