Skubiduu
223 posts


Algorindin bring her back in a wonderful way😩😩😩😩
Skubiduu@EngineeSkubiduu
I no dey see that my crush tweet again…algorindin don carry her go where I no fit see her😔
English
Skubiduu รีทวีตแล้ว
Skubiduu รีทวีตแล้ว

@Esmart26 @waggydey4you Segz nah person nickname name….you no sabi spell sex again🙄
English

@_tobyblush @ogebuleN The brother wey dey jam unah never jam you to the full extent….
English
Skubiduu รีทวีตแล้ว
Skubiduu รีทวีตแล้ว















